They want to promote the guy, that was what portable did and chicken and now this one… soon he will leave chicken and y’all go Dey gifts am for live video…
2024-05-13 16:53:56
34
WAYUP 🤍🦅 :
This guy go dey regret why he come chicken house 😂😂
2024-05-13 14:03:21
25
Christopher :
This one no be I will never be poor , na I will never be a fool
2024-05-13 17:50:53
403
Stephaniejew :
Atije atii mu wa oni bosi inira 😞😂
2024-05-13 12:41:22
129
Tony_ville🦂🦂 :
if person go do HK for dj chicken place na the person dead body then go carry come back😂😂
2024-05-13 22:42:37
137
c H a S e :
You wear shoe😹😂
2025-05-20 07:06:10
7
oneofone_x0 :
Make my mate deh do me like this,GOD forbid we die there
2025-09-13 12:58:00
18
BOLUWA-TIFE 🤷♂️ :
When dem beat the werey that time, na everybody dey pity am
2024-05-13 14:09:34
204
bobo :
police need to carry chicken
2024-05-13 14:49:57
24
ayomide :
For this street I no fit do dodoyo 😂
2024-05-13 21:01:50
18
✰𝔻𝔼𝕎𝕀𝕊𝔼✰ :
Na wetin portable do am him Dey do people 😂
2024-05-13 21:31:05
66
LABOD💐🧘♂️ :
You wear shoe💀 let’s be honest why the guy wear shoe 👟 😂💔
2024-05-13 21:18:04
40
█████████ :
Na beating e go use finish this one life 🤣🤣🤣
2024-05-13 14:36:02
30
. :
That is how samlarry started 😂😂😂😂
2024-05-13 23:51:51
15
K2 :
Make God no let chicken be your source of income 😂
2024-05-15 07:16:20
8
Latest🎭👎🏿 :
Them just dey embarrass their self nhi 😂😂😂
2024-05-13 13:52:58
15
WARIS❤️ :
Sha try to get money 😔
2024-05-13 17:05:21
7
LABOD💐🧘♂️ :
Someone said na chicken of Ibadan remain😂💀
2024-05-13 13:40:06
103
C H I Z Z Y. :
This life get money oo 😩😹
2024-05-13 16:08:14
5
His_2weird :
God anyhow e be I must make am 😂
2024-05-13 13:49:54
16
OLAYEMI🤍✨ :
Dj chicken of Ibadan go don dey fear like that 😂😂😂
2024-05-13 14:44:49
58
Olu🌙as✝️ayo🪐 :
😂😂😂😂 werey say him heart do wetting 😹
2024-05-13 15:39:06
5
AUSTINE RANKING 🪖🕉️ :
Dj chicken once said???😂😂😂😂
2026-07-27 15:16:07
1
_high_b💻🥷 :
Ahh
2025-04-10 12:15:28
2
To see more videos from user @adaywalker1, please go to the Tikwm
homepage.