Mr benson wey I see yesterday for lafenwa itele 😭 mr benson don get Fran 😢
2024-05-23 10:26:37
82
BIG DAN💪🦅 :
Na Lafenwa Mr bensons Dey he Dey always pick paper for Lafenwa
2024-05-13 21:57:29
35
Ⱥɏømɨđɇ :
na lafenwa Mr Benson dey oo I still dey see am oo ajeh
2024-05-13 22:19:41
43
official_ruby_boy :
They carry am enter island 🏝️he fight these people wey dey help am say he wan go back he trenches no be oja be that
2024-05-13 20:54:05
35
Stella Coxs :
I still see am for kolab last month he no Dey okay at all I feel like cry when I see am for my streets kolab 🥲
2024-05-13 21:49:46
14
️>>>>🅾️♏️🅾️♏️🅾️<<<< :
Na my area benson de anytime e Dey twale me e de pain me cause if u giv am na Colo straight kon de slow fr road
2024-05-13 21:26:34
50
Kenny Marley :
Omor I wan cry because I too love ham 🥺
2024-05-14 01:16:32
52
Bami Chase :
Yea nah Lafenwa him dey you go see am for where dem dey carry oju ore bike
2024-05-14 18:22:55
7
HAR💠LAH💎NIH :
You wey dey read comment hold phone with one hand I greet you oo 😂😂 boss
2024-05-16 19:32:58
16
ASAP EXCHANGE :
Omo 😞💔 this Egbon suppose don gbera pass this o 😭. Since 2015 I don Dey chop Mr benson
2024-05-16 22:49:35
15
44BTC :
Omo I wish I have enough to help 🥺
2024-05-14 06:22:46
12
WAANBE :
Life nobody pass problem just stay humble
2024-05-13 18:53:14
18
AYOBAMI💫🤍 :
where you enter before oke wire
2024-05-21 19:43:19
13
DJAWAD Oladelé Raïmi :
Make una find him for me
2024-05-14 03:40:06
6
🫥 :
I still do Colos for am for bullet junction
2024-05-14 22:29:28
8
WAANBE :
Omo 🥺this life nobody pass brokenness oo
2024-05-13 18:52:59
12
AKORAYE 🥰🥰🎉❤️ :
fela 2 nko make all of the stop dey carry oja
2024-05-15 08:25:54
16
Z E D O M I :
Ajeh I see am for ghetto yesterday too
2024-05-13 20:29:31
8
emancipator :
normally na Mr Benson, Mr Mario and Ogidan Omo ibile dey run ayetoro, fence, itele, lafenwa and ota that year... Mr Benson is just so fortunate to come to limelight soon and I hope the rest pick soon.
2024-05-22 21:18:57
5
Drey :
Koshi danu jare, shey you self guide
2024-05-17 21:28:08
6
️ :
Mr benson better pass you right now Werey 😂
2024-05-21 01:19:43
20
waleifoko123 :
drop mr Benson aza i beg i dey cry here
2024-05-31 02:10:10
19
budhopzy :
Omo na everybody for this comment section dey see Mr Benson for dia area
2024-05-20 08:31:13
6
To see more videos from user @okewire___, please go to the Tikwm
homepage.