this is Injustice after everything she have done for him see her you people are treating her.😔🤔🤔🙄
2024-05-15 23:51:39
409
Llizzie🦋🎀 :
for that man wey be like rejected sacrifice?🥺
2024-05-15 10:46:05
239
Kings nation🦅 📊📈 :
Make unah Dey leave broke boys unah nor hear
2024-05-19 16:49:51
201
@THICK-OMA💍 :
see man wey this girl dey fight, fine girl like her🥺
2024-05-15 10:12:26
158
:
I swear that girl no deserve watin una dey do her 🤕
2024-05-14 13:18:54
267
🦋✨ :
man see 100k ei wan change babe
2024-05-14 20:04:21
180
VictorCynthia :
you see why you need to listing to saidaboj
2024-06-06 16:30:02
64
OGE🌹 :
Sisterhood is very proud of you dear 🥰🥰😂😂😂
2024-05-18 08:22:24
87
Sasha :
the guy should park since the girl first paid for the house
2024-05-14 15:45:25
26
Armahbillion :
I keep hearing blood covenant. lol
2024-05-15 02:32:02
7
iG-Chris :
Oga if na the girl get the hux, u park and go.
2024-05-14 23:18:34
20
Auto_Princesss :
Fighting for relationship with this kind house abi na room?😩😩😩😩😩😩
2024-05-15 10:54:31
20
celebrity-shugabae ❤️🦅 :
Thank God say i dey enter saidaboj and judas class.... because even juju self nor go accept morris as sacrifice 😹😹😹😹
2024-06-04 13:15:15
21
Tina Kala :
Stay with your parent till you enter husband house or better rent your own apartment
See finish no go be our potion 😂😂😂
2024-06-05 16:50:45
11
sweetbea03 :
four grown up men carry themselves go person house go chase gal commot from house wey ona nor know the genesis of 🙄🙄
2024-05-14 18:24:54
1
⋆. 𐙚˚࿔ SOCHIMA🥀𝜗𝜚˚⋆ :
part 2 please
2024-05-14 09:44:50
23
ladyheart :
the guy on dread was beginning too annoy me .....😡
2024-05-20 08:46:17
1
martins :
thing of life. it's not easy understand matter alot
2024-05-19 22:15:02
1
Sugarboo🇳🇬🇬🇭 :
na why I no fit spend money for man
2024-05-20 11:51:44
1
Cindy_the 1st 🥇 :
See who Dey feed Dey manage me 🥺😂 ern fine girl you too get money ooo😂😂😂😂😂
2024-05-19 20:24:04
1
happy :
if she is ur sister will u treat her like dis?
2024-05-17 01:11:25
1
FEYIBLACK 🦋💙 :
guys ehn so he's now realizing she's a bad luck 😒after everything she did........so painful on the lady part for real ......... girls should always set boundaries when u're in a relationship✅
2024-05-20 08:17:27
2
Josh White3790 :
That guy na benue guy nothing u go tell me
2024-07-07 06:14:07
2
Moo's Touch Hair :
Abeg where the house dey 😂make i kno wettin I wan talk🤣🤣
2024-05-19 14:01:16
1
🌸Flou💫Rich💸🤍☺️ :
The boy Dey talk nonsense make una no touch that girl ooo
2024-05-21 14:33:33
1
To see more videos from user @chidera_comedy, please go to the Tikwm
homepage.