my dear don't say that,
you have alot to do please.
you have not landed the plane nah.
2024-05-20 08:27:56
54
Big Trust :
❤️TikTok is better than dstv
2024-05-28 18:12:10
24
Ï ÃM👑 :
it's a prank everything is fine see camera 📸 😂😂
2024-06-25 20:04:59
15
Dat girl favour63🦋🥰 :
😂😂😂una dey make me dey fear o,I be dey plan to travel go U.S.A but this video make me go use road abeg😂😂😂i never ready to die o😂😂😂
2024-06-08 06:52:13
19
Smartfunny_b1😂 :
pls pilot calm down na prank, I swear🤫
2024-06-19 09:41:55
10
michaelugwuja525 :
i will begin to pary that moment inside me , that God 🙏 should interven
2024-05-14 19:09:23
8
sugar girl :
pilot abeg first land first ooo, make you confirm if na lie or na Truth before you go pia
2024-05-26 15:40:44
16
THUNDER ⚡⚡ :
ure on air remember ooo,ure close to heaven jst enter gate
2024-05-29 20:56:26
15
FRANK042 :
or wait stop me for junction abeg 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣
2024-06-10 20:11:27
7
Tessy bills :
Just tell the pilot it’s a prank 😊
2024-06-15 13:13:32
14
Christiana :
pilot calm down na prank
2024-06-07 22:27:48
8
Don Btc :
wait make I come down first..
2024-07-10 19:59:58
0
Quincy :
pls Sir no condition is permanent 🙏
2024-06-03 19:21:02
3
Gideon Baidoo :
it's not possible because phones are been out in airplane mode, he can't receive phone calls
2024-05-16 08:17:47
5
DESTINY BOY 💜 :
those kind things no dey, Oga drop me first before you go ahead 😂
2024-07-28 16:40:04
1
Expensive_LORD_GTR_🇲🇽 :
when there is life there is hope just calm down boss🙏🙏
2024-07-22 08:37:23
2
Henry realtor :
reading people comment do make me happy
2024-07-22 15:01:14
1
Godwin Ihechukwu :
oga drop us first before dieing
2024-07-24 04:42:03
1
Mmiri mara ugo :
Oga mind wetin you dey say for there
2024-07-03 06:01:53
2
Ay Vibe :
you say watin 😹😹
2024-07-15 19:06:09
1
Young chyno123 :
please pilot calm down na prank na lie
2024-07-25 17:54:39
1
intimidate 🤕 vampire👹Frado💰 :
sir miracle 😔nor dey tire Jesus
I have the power to face all condition by the power that Christ give
I have so many power after u land this plane we go go Ur Hux make I rise them imagine the next one
2024-07-01 19:47:26
1
Emitex001001 :
if the plot nah wéré na to say you last pray oo no cap
2024-05-17 22:51:54
3
EZENNUNU🦅 🦅 :
Na who get money Dey enter plane 😏
2024-08-10 13:56:25
0
To see more videos from user @tik_2dancer, please go to the Tikwm
homepage.