@saygosavage0:

Skenne last born 🫂😊
Skenne last born 🫂😊
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 16 May 2024 07:32:17 GMT
274876
18320
791
1191

Music

Download

Comments

kizitonelson966
kizito Nelson :
girl wey I toast last week i don spend like 20k God abeg ooh i no do again ooh
2024-06-10 18:42:59
73
hope_of_tiktok
hope_of_tiktok✝️🍒 :
With your face na food you need not woman
2024-07-21 15:40:39
0
janet_56rr
Janet :
i swear☹️
2024-06-14 10:11:03
0
adeoba47
🏆 ADEMOLA 🏆✅ :
since wey I dey my lane,, nobody don tell me say I never chop😅
2024-05-16 14:37:51
72
mecuri_pluto
mecuri_pluto :
Trust me mennn💯💨💨
2024-05-16 11:35:19
11
chocolatebarz4
chocolatebarz :
I swear bro, na the reason I no call the two girls number I collect yesterday
2024-05-21 08:20:13
17
diamon100000
Diamond :
Me self won go out of relationship 😂😂😂
2024-05-16 10:39:48
34
tobi_mighty
God is Mighty :
Relationship for my country Na hustle
2024-05-16 18:59:18
33
ojboioluwaseyi22
Ojboioluwaseyi22 :
In fact I don’t even know how to toast again who con toast me like this 😭😭😭
2024-06-14 14:58:50
0
hem_hex001
AKO_RE_DE_ADE_KO_YENI💜💜🩶 :
Na only one girl I see wey comment since I Dey scroll😂
2024-07-07 04:40:34
1
oluomojeffery
Oluomo Jeffery :
na ritualist they get girlfriend now oo😂💯
2024-05-20 18:19:38
7
morata.lat
Morata Lat :
Una still Dey toast?😂
2024-05-16 14:23:46
3
kaydowell16
DOWELL :
I literally had one pending, she already said yes but it’s over a week now i texted or call her
2024-07-14 11:14:11
2
osasteric
Osagie Eric :
one of d first truth I go hear in 2024
2024-08-05 08:32:36
1
real_boss1209
Adedeji Adegoke :
So no be only me they have this feelings 😂
2024-06-27 04:00:32
2
fellaz.braine
Fellaz braine :
😂😂😂😂😂😂 I can’t laff na Wetin Dey sup now bro
2024-05-16 14:11:15
3
jroyce07
J Royce :
Omo na to replace relationships to hustle now oo… if any girl mistakenly call me now self…. i go just block her straight
2024-06-25 23:41:19
1
bestvideoclips11
Unpopular TV🎥📺 :
Wallai..😂..and no be say i no get money
2024-06-20 22:32:27
2
nickaired
Nickaired :
Me and Vaseline na besties
2024-07-19 13:06:30
1
falodzjoe
falodzjoe :
Ajeh brotherly
2024-05-16 13:45:52
2
easypay_90s
ĦÒĻÝ ŘÁŃĶÝ❤️🦅 :
Relationship this days pass marriage 😢😂
2024-06-13 17:31:26
4
jacobageba
jacobageba jacob see comedy :
I tell you my guy😂😂😂
2024-06-13 11:20:11
1
iam_dayhvenorth_
Honeygbeendey Dayhveed :
bros ds thing no b meme oo, pesin dey think am twice
2024-05-23 21:27:05
1
temii_dayoo
TemiDayo👨🏽‍🦱🤎 :
E go too too far
2024-05-22 05:25:04
1
director_vee_
director_vee_ :
😂😂😂 no be lie
2024-05-16 10:36:44
2
To see more videos from user @saygosavage0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About