@o.b.i303: 😆😆 #fyp #viral #trending #tiktok

Com RADE
Com RADE
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 20 May 2024 08:10:11 GMT
193413
11332
753
410

Music

Download

Comments

gentle_got_style0
🌴LUCIFER🧛‍♂️⚘️ :
i don buy the fule already
2024-05-20 18:24:17
278
yhomhi999
PAINREAL. 🩸 :
I’ll carry the remaining 3k go sporty bet play virtual games 😁😂
2024-05-20 13:40:25
36
mistress1258
mistress :
I will kuku spend the remain one then I will chop cane at home 😂😂😂😂
2024-05-24 13:39:55
70
user6622776229566
smiles :
i don buy am already,don almost rrach house sef😂😂
2024-05-24 13:56:07
8
askofik4
askofik :
I don buy the fuel already
2024-06-16 16:36:18
3
yourexboyfriend148
Your— ex—boyfriend 💔☠️ :
I Dey gate with the fuel already
2024-05-25 10:03:58
4
daveskid7
dave's :
i go say i don buy am already
2024-06-18 08:29:33
8
shezy08.7
Stay wacko :
The money got lost
2024-06-15 22:10:39
1
ogdivine19
Rendy :
I tell him say I don buy am finish
2024-05-20 11:33:44
13
escobar9357
ESCOBAR :
I don alreay buy am ooo
2024-05-20 18:19:10
1
ugahamos1
ugahamos :
money lost
2024-05-22 08:36:10
3
beauty21700
Clarissa Davis :
I just dey buy am una nor quick talk
2024-05-21 23:36:01
45
napoleon.010
Napoleon 01 :
done ✔️
2024-05-21 16:46:29
1
ray21l
Ray :
i don already buy am
2024-05-23 06:43:32
7
user9947165969881
gift_smart :
I don already buy am
2024-06-10 19:15:20
2
love.rejoice6
Rejoice 🥰🥰 :
I don buy the fule already
2024-06-18 18:38:47
2
thebrightrise1
thebrightrise1 :
I don buy am finish and the petrol station don close cos your papa fit talk say make you return am
2024-05-20 15:59:00
4
golzden
MERLIN 👿 :
i go tslk say i don buy am ohhhh🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-06-12 09:28:25
15
ifatoba.babalola
Ifatoba Babalola :
i don buy am already
2024-06-23 07:41:59
2
plutobabyrichi
🖤♥️female 👑odogwu ♥️🖤 :
I go buy am add plenty water so that e go reach the amount wey dey send me i dey fear can because shallipopi no go help help me go Pluto them come lat
2024-07-10 09:35:51
2
prince.kelly12
Prinzy :
I done buy am they come back
2024-05-24 22:39:49
3
farrykay10
farry kay :
i don buy am i don dey come home already
2024-06-21 15:03:25
2
franklinrolland
Franklin Rolland :
😁😂😂😂😂😳😏 i don alredy buy am
2024-05-20 13:45:02
1
katerina28141
Katerina :
if i tell am say i don fuel finish e fit nor believe, as e just dey talk about nepa i go just do as if network dey busy and END CALL
2024-06-23 22:02:25
1
sonofsun102
OTF DREAM :
I go talk am say I buy am already
2024-06-20 11:14:02
1
To see more videos from user @o.b.i303, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About