Una no just get respect for Una parents ๐คฆif you don dey pay house rent you go know say this shit no necessary ๐
2024-05-21 02:15:10
943
xoxo๐๐ฆ :
Small cruise some people don take ham personal๐no be him say make una no get happy family ๐
2024-05-21 09:23:35
1651
Kristine K Lucy :
None of us will see 3024. Rest in peace to all of us in advance๐ฅน
2024-05-22 16:15:40
86
4kbagsinbadan_zhy :
As long as no be my mamaโฆ.. this is funny abeggg ๐
2024-05-22 14:40:42
548
Knight_Da_ink :
Shey nitori likes lofi so mummy e di Lasisi ๐๐
2024-05-21 16:43:36
561
Uloma โค๏ธ๐ช :
This fruit of her labor too sweet ๐๐๐๐
2024-05-21 11:29:38
912
CAESAR ๐ฆ๐ธ :
At least she no do am with another person mom make una rest
2024-05-21 10:18:46
227
๐ฉ๐ช๐ฑ๐ป๐ช๐ฑ_๐๐คโก :
Make I go do my mama๐นโค๏ธ
2024-05-21 10:11:27
138
Eucharia ๐ :
wetin be this na๐
2024-05-21 08:56:58
43
Godsent๐ฅท๐ซ๐๏ธ :
She ate the fruit and also the seeds๐๐โค๏ธ
2024-05-22 19:20:52
158
praise_dammy :
so wetin this filter mean now
2024-05-20 22:47:52
69
Investor Jayboy :
She d way your mama day rush the fruit of her labor ๐๐๐
2024-05-22 12:44:50
75
@Benjaminayo247 :
How many fruit con remain when she done chop everything now?๐๐๐
2024-05-21 19:21:59
49
Loner๐ซฅโ๏ธ :
See her gold wrist watch ๐ซ
2024-05-21 10:36:25
4
Freezofestus :
Guy!! ๐คฃ As you no gree make we save I don screen record am ๐คฃ
2024-05-21 20:21:25
7
KACHI :
The gods wife๐ญ๐๐
2024-05-21 19:44:35
0
Akorede๐ฅทโญ๏ธ :
Tbh I do this with my mom often idk why some are taking this too far
2024-05-22 12:06:29
30
jumi :
come enter heaven make I see๐ ๐ ๐ ๐๐๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐haaaaa omo laugh wan kee me ๐ ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คง tf
2024-06-18 15:25:31
5
mela :
Wetin bad for the video wey people dy talk
2024-05-21 09:21:47
2
Vรล๐๐ค๐ฟ999 :
Lolz ๐ why would you do this to momsyyy nah
2024-05-24 14:41:09
6
Dj Temmytee :
I cover my laugh with the blood of Jesus
2024-05-26 12:15:57
4
kasiejason :
make sure u show her ๐๐ ...mama enjoy ๐
2024-06-22 10:12:54
3
BIG BERRY ๐๐ค :
๐๐๐๐ Jesus
2024-07-12 07:38:26
1
Chibuike :
Una get mind Dey do una mama this thing๐๐
2024-06-06 17:51:32
5
To see more videos from user @raysflit, please go to the Tikwm
homepage.