@_nomistake3: This albino no scatter my home😂😂😂😂

@_nomistake
@_nomistake
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 May 2024 08:51:36 GMT
758980
73210
2302
4422

Music

Download

Comments

emmymiles12
𝐄𝐌𝐌𝐘✨ :
Hand wey touch this my comment no go lack 💔🙏
2024-05-29 08:46:53
738
behankey
Abiola M Jimoh :
if Sun dey enter hin eye, shey Sun dey enter hin ear too ni?
2024-05-27 12:35:24
1054
greenmore24
greenmore24 :
expatriate na werey o😁
2024-05-27 19:57:41
13
h.kcruz1
H.KCruz🥀✅ :
Na their strong head they always vex me wen you Dey try correct dem 😏😂😂
2024-05-28 09:15:55
338
lucyinteriordesigns
LUCYNTERIORS :
nah this kind friend I go like make my man get😂
2024-05-28 09:06:23
78
offiicial_nonso
Abah Raphnelson Nonso :
This is proper content, should be viral imo 😂
2024-05-27 12:00:37
104
mcmillan398
Barbara McMillan :
If he no dey see Sha dem he no still dey hear Abi voice nah same thing make una dey use una sense do something jhare 😂
2024-05-27 23:13:58
6
tagitte
Tohby :
If eyes Dey pain am ears Dey pain am join?
2024-05-27 12:36:34
82
richwayslaundry
RichwaysLaundry💎 :
lol 😂. If e no see Shey hin ear still block?😹😹
2024-05-27 11:38:20
63
manlikegoodie
Goodluck🇳🇬 :
this video suppose go viral 😂ajeh 😂😂💔💯
2024-05-27 09:49:52
199
thailander1988
Thailander@BornGifted :
this be the real meaning of u go dey explain taya😂😂😂
2024-06-12 05:16:14
6
ausuch
ausuch :
No matter your situation for this Naija. Even if you are broke just try get data…😂😂😂😂
2024-05-29 20:24:01
8
lextor_daniel247
Lextor Daniel :
Sometimes is good to wear your husband clothes ohh😂😂😂
2024-05-27 11:48:55
18
purecrystal_lamp
Crysgrin😁 :
If eye dy pain am shey ear too dy pain am? 😂😂
2024-05-27 20:13:43
16
drepaipa
drepaipa :
If you no de see 4 afternoon you no sabi voice again ode afin 😂😂
2024-05-27 10:39:48
23
udomoore
udo moore :
Best content for this week😂😂😂😂
2024-05-28 17:53:40
6
eazicomedy626
eazicomedy626 :
If you watch this video pass five times let’s gather here
2024-05-28 05:55:05
7
_otee__
Otee :
but why the girl go shake am like that😂😂
2024-05-30 07:52:24
2
nikkytimmy
Nikkytimmy :
If sight nor dey too clear, Shey ear 👂 drum too don spoil ni?? 😂🤣😂🤣
2024-05-27 18:45:52
4
theerealmoney1
Real :
You go find me something 😂
2024-05-27 22:55:10
3
user94768026028746
Cynthia :
He no the hear the girl voice 😂😂
2024-06-11 16:04:07
2
oluwatomilayor1
𝓣𝓸𝓶𝓲𝓵𝓪𝔂𝓸 🍁🍂 :
I’m also an albino
2024-06-11 08:26:45
2
tonynwankwo2
tonynwankwo2 :
😁😁😁😁my people make una come see wahala for this family, albino done turn table down 😁😁😁😁
2024-06-01 12:57:45
1
ola_mitunji
Habeeb :
Wait oo Sebi na eye albino no get ,se Dre ear Dey get issues too ni 🤣🤣🤣
2024-05-29 13:43:26
1
austinehassan
Austine :
marriage done start to dey sweet b that ooo💯🤣🤣🤣🤣
2024-05-27 12:43:06
3
To see more videos from user @_nomistake3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About