6 month now no cashout.... People wey I dey turn up for when I dey see front all of them don disappear as e red.😢
2024-06-08 08:14:05
79
ABIMBOLA GOLD :
Any single guy here 😒
2024-06-11 22:10:29
59
SkyzXchangeEnterprise🏦 💴 :
In this life, I’ve always been a giver to all my friends, none of my friends has done half of what I’ve done for them for me
2024-06-08 13:32:36
58
VICTORIA NICCUM :
All this nah still like once them get money nah them they stingy pass 😂
2024-06-08 05:08:13
158
SKIPPO MONEY 💫✨🎌🔝 :
Omo me since a year and three months now I never see money 😭😭all my guy just block me 😭😭 because I don't have again Omo street no easy 😭😭💔😡 I get give up anytime 💔💔💔💔😭😭😭
2024-06-08 10:26:47
11
S!NT!N V!B£R :
No be say some brother no wan turn up. Dem no get nii ajeh 💔
2024-06-11 09:37:33
72
Christo Billions :
omo over 4 months now i have be broke 🥲🥲
everybody block me
base on say money don finish
I'm giving up any moment from now 😭😭
2024-06-14 14:36:04
13
bigTT🚀 funds 🔥💥 :
none 😕😔
but I turn up for all
I just believe am a giver not a receiver 😞💔
2024-06-07 13:16:09
184
JU_JU :
Nobody is talking about how slow the vn is even after playing on 1.5x
2024-06-08 06:55:42
17
Tall.dark.and.thin :
them tell me like this, till now I no see shishi, even when I ask am for 5h bro no gree
2024-07-30 15:07:21
2
SHELBY🙂↔️🏝️🙈 :
People wey I show love de always switch up on me😪
2024-06-08 08:25:11
21
☻ :
1.5x voice note con slow 😒
2024-06-08 05:41:14
30
I missed my period 😫 :
I missed my period 😩
2024-07-16 15:27:57
2
Benny Benz 😎 :
my kid bro, dont worry you go smile soon, thanks for always been there for me whenever i call you.
2024-06-07 18:50:41
7
OlD_tAkEr🤝✌️🔝🇳🇬🇨🇦 :
🥹🥹 I need helper 😎🥹
2024-07-09 17:16:58
2
Timdollz💡✍️ :
You Dey tell person way give you money table fit turn no panic 😹😹😹😹
2024-06-08 06:43:48
36
Garçon grâce✨✨✨ :
I give to my friends whenever I have 💯
2024-07-18 08:27:39
4
𝓐𝓚 𝓢𝓣𝓐ℛ 💫🥷💜 :
Funniest part be say e go later forget this day 🤨
2024-06-14 09:51:54
4
Skenzy :
This bro know how important help is 🩸❤️
2024-06-07 17:27:05
68
GLADYS 🌸🌺 :
omo I dey turn up ooo
but Dem no dey turn up for me 😪
always dying in silence
2024-07-16 22:44:23
2
DripDropWrld :
One thing I have learned about the art of giving is that most times people you helped won't be the ones to come through for you but God will use different people, most times people you haven't helped,
2024-06-08 06:56:56
55
OLUWABIGI :
I swear I beeen dey do to my friends but I swear, them no dey ever stand for me
even when I was sick, those one wey stay with me, I dey pay their service 🥺
2024-07-02 09:34:25
3
I am bravodee :
Any single girl here 😢
2024-06-15 00:10:34
3
To see more videos from user @itzberlin1, please go to the Tikwm
homepage.