@.bigdera: 💯#bigdera🦅 #

.BIGDERA🦅
.BIGDERA🦅
Open In TikTok:
Region: ES
Thursday 30 May 2024 15:19:46 GMT
1002813
117664
1082
3604

Music

Download

Comments

city_girl14
Citygirl 💸💵 :
If you no like me and I Dey sure,I go delete your number…We no Dey keep Enem!es number for here😔
2024-05-30 21:29:22
777
bella.savage48
Bella savage :
Straight to WhatsApp status 😂😂
2024-06-21 15:03:48
549
roskky023
roskky :
pls I need serious boyfriend 😭😭😭😭😭😭😭😭🥰🥰🥰🥰🥰😭😭
2024-08-07 12:54:54
0
joyly346
Kammy😘🥰🥰😘 :
funny enough i no dey view their status na dem dey check mine🤣
2024-06-22 14:50:29
92
lovina842
Obianuju :
Abeg how them dey take turn on notification for TikTok I want make dey dey notify me when you post so I go rush come your page
2024-05-30 16:27:40
55
_dhera_2
🦅VAST_DHÊRÃ🦋 :
we know them,but we prefer to be quiet 😅😏,shout out to all the chidera here,we no dey hate or find trouble
2024-06-28 07:59:20
23
oluchikingsley353
Oluchi Kingsley :
that time phyno be the sing
2024-06-07 02:04:37
32
ebonyking_kheerah
EbonyKing_kheerah :
Wetin want make me Dey keep who no like me?? Fiam getat of my phone!😂
2024-06-21 09:11:20
27
ayobigvibez
AYOBIG 💜 :
I don’t even view your status if I don’t like you cos I don’t mute your life 🤣🤣🤣🤣
2024-07-28 03:17:59
0
kulture2204
♉💋💪❤_💝CHUKWUZOBAM 💓💋💜💘 :
I dey miss you ohh I never see ur video 🙄😫
2024-06-05 21:32:47
8
nancydegeneral
Nancy De General :
😫😫❤️❤️A whole vibe❤️🫶
2024-06-21 21:07:02
11
sophiathomas37
Freshdumbo😋 :
Straight to my WhatsApp status 😅
2024-06-26 12:41:17
5
symply_jenni
𝕁ꨄ :
It is finished😹😹
2024-05-30 15:23:12
8
mandybea20
MandyBea20 😻♉🤭💖✨😩🔐💎 :
fact fact😂❤️you just have a new follower my bros
2024-06-07 06:52:28
7
don_geloo
Don Geloo Kennel :
Especially my ex’s 😭😂😂they really want my life to be in mess 😭😂
2024-06-25 09:28:33
12
chi_chi012
Chisom🦋 :
Na this one make me follow you, ❤️
2024-06-23 17:48:42
6
ifunaya4569
Ifunaya☘️🍁🫧 :
We knw them but no cap 🧢 😂
2024-05-30 15:30:41
42
esewhite00
Eseehite01 :
Lowkey😂
2024-06-21 19:56:27
3
iambellaromah
Bellaromah :
I no Dey save number if I no like person . I’m quick to delete numbers. Life na simple..I no go complicate am
2024-06-22 23:21:04
7
kissben_
𝔸ℕ𝔻𝕐 𝔹𝔼ℕ✔️ :
Make dem take am play first 🤟
2024-05-30 15:24:31
10
meet_priscy
🦋Nenye 🦋 :
I no dey use my entertainment play na why i still dey view their status 😂😂
2024-05-31 11:35:53
10
naa_awulaa
Naa Awula :
First time I saw your video I saw Meek mill and I can’t unsee it😂😂and you keep appearing on my fyp
2024-06-24 12:06:36
7
ifybestaluminum
emekacemeka :
forget say we dey view each other status, I know say you no like me and me self no like you on God 💪💪
2024-06-22 22:19:14
9
abenavictory7
ABENA Nkunim 🥰( victory ) :
Low key when they watch our status they insult us in their head 😅😂we’re dealing with friends enemies
2024-06-23 04:10:58
7
jagwaconcept
Jagwaconcept✅🌹 :
check my status is already there
2024-06-22 15:21:24
9
To see more videos from user @.bigdera, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About