@alextim.ben: Gas tanker fall for road fire everywhere benin na different things day happen@Ola youngstar WC @Ola youngstar @Tunde Ednut | Entertainer @Seyi Vibez

Alextim Ben
Alextim Ben
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 31 May 2024 07:25:18 GMT
555074
28873
542
407

Music

Download

Comments

reachuncanny
Uncanny :
No be dis compound wey no let police enter inside 😂
2024-05-31 07:37:18
2198
zikii66
BryantAlex :
Benin governors are not trying at all Benin no longer the Benin I use to know 🥹
2024-05-31 10:20:11
7
smithventure1
Smith :
The same compound wey police dey this compound go too sweet
2024-05-31 09:58:42
630
seyi.jpg
❅ :
Make una no vex na me Dey practice fire bending
2024-05-31 19:47:05
433
jackgentr06
jackgentr06 :
Government come Una house una no allow them enter, fire 🔥 day burn 🔥 now you day shout government come oooo 😁🤣 Nigeria my country
2024-05-31 10:00:14
327
son_paul5
son_paul :
Una get mind to dey stay dis kind area see road 😳
2024-05-31 10:36:11
166
onlyoneritaminaj121.come
universe pretty Ocean :
Is there still vacancy in this compound ?
2024-06-02 08:33:36
7
blaize4pf
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
This compound go too sweet. Everyday na new thing dey sup. Before na police, now fire😂😂
2024-05-31 11:31:07
278
joshuasaint98
MINISTER SAINT JOE :
Government o😂😂
2026-01-15 17:34:01
1
mvp.azaman
乂i6 :
Many things dey happen for this una compound oo
2024-05-31 19:58:33
8
ook_clothier
OOK CLOTHIER :
I wan go pack gas oo
2024-05-31 18:14:09
7
temmyteeee0
Temmy :
The guy wey dey shout ehhhh 😭😭😭
2024-05-31 13:28:53
48
user5084891064181
Kingsman :
Dem suppose name the name of this page...The Compound 🤣
2024-06-01 08:49:17
9
teyei55
teyei55 :
E be like say Seyi vibes de contest governor for Benin because 😂😂😂
2024-05-31 12:58:39
7
chiomalove982
Chi Oma🎏Cakes Ui ibd :
Dis una compound go too sweet Shey make I come help una wash plates 🤪abi no need
2024-05-31 15:01:34
1
_zebeta
ZEBETA :
Nor be pit una go build house put so?
2024-05-31 19:42:34
1
shakara140
Big shark🫀 :
Instead of you guys to call fire fighters una Dey shout 😒😒 how mature
2024-06-23 20:14:16
1
k3rshaw001
k3rshaw001 :
Na tinubu vex zuko
2024-06-02 17:56:34
1
steve_mendoza01
Steve Mendoza :
make una no vex i bin dey give burnt offering to God
2024-06-02 18:09:52
1
kelly.oz
trouble maker 😉 :
na Edo state police na wan off the fire?
2024-06-01 07:44:51
1
daummadaumma
too much money :
no be small fire 😁😁
2024-06-01 21:00:45
1
justicesog
DE•SOG 📿 :
but why person go summon courage live for this kin environment 😭
2024-06-02 11:08:56
1
lil.miss.silvie
Silvia :
is that Benin 😱what particular area is that
2024-05-31 21:02:42
1
lil.miss.silvie
Silvia :
🤣🤣 why una tag seyi vibes🤣🤣🤣
2024-05-31 21:01:41
1
sir_qudexz
✌️ :
My own be say……why you tag seyi vibez😒?
2024-05-31 23:35:09
3
To see more videos from user @alextim.ben, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About