I tell someone, once yorubas accept it, e go circulate..... 😂
2024-05-31 15:13:14
811
SalToyCarez🥰 :
My son is here singing "hail my Jesus, Ebube🤣🤣🤣🤣
2024-05-31 20:21:00
399
crystalsurprisehubs :
Sebi if we hear anthem we suppose stand attention now 😂😂😂but this one na gbedu anthem ohhh
2024-05-31 19:09:19
371
ST.ARCHIE :
Na the politicians go use their hand change the national anthem back by the time we spoil am
2024-05-31 20:16:23
150
SYLVIA ECS :
As Igbo blood wey i be, i dey hear hail Nigeria 🇳🇬, Ego full, ego full ego full Naija, money full for Naija 🇳🇬
2024-05-31 23:27:04
99
Gbedu of AFRICA :
9ja na cruise… Alujo for national anthem. Other countries dey recite and cry when them dey sing their own. Our own na to shake yansh 😁😁😁😁
2024-06-01 16:01:13
60
Tk :
Na lie you must finish singing this anthem 😆
but which one is April fool 9ja again?
2024-05-31 17:23:43
31
PINNACLE FOOD HUB :
this our anthem still dey go club 🤣
2024-05-31 21:03:07
109
💕ISLAMIYYAH💕 :
Na the former anthem we go stand still while reciting it because it was composed by the military governance but this one wey be democratic own we go dance tire 😂😂
2024-06-01 09:09:50
20
KokoCultureBodyglamShop :
make them no baned am oooo🤣🤣🤣🤣🤣 this one sweet
2024-05-31 16:01:04
43
KEMZ :
See anthem wey me say I no go gree learn, the remix don come out, tell me now, how will tinubu be convinced tha there’s famine in Nigeria
2024-05-31 15:57:52
66
AREWA ALAGBO :
nigeria na cruise ajeh, tinubu thank you oooo, even though we no eat make we dey cruise dey go
2024-05-31 18:11:54
46
IG.Emmanuel :
See as anthem Dey sound like praise 😂🤣
2024-06-01 00:40:17
19
💍omonomose💕❤️ :
watin i take like Nigeria people is that we accept things as fate
may God help us
2024-06-01 08:23:41
14
Damilolababy :
see wetin our president turn our anthem to, what a great pple,since is difficult to learn, dey kuku turn am to party song so it will be easy.
2024-05-31 18:01:19
28
molayo2025 :
One thing about we Nigerians is that we always make sure to make ourself happy In any sistuation😂we find our self
2024-05-31 16:27:21
20
General OSE :
what happened to the labour of our heroes past?
2024-06-01 09:51:59
3
Temmy’s thread Express✂️ :
What country is this
2024-06-07 07:49:17
2
Jaeti :
My country no de take anything serious 😭😂😂😂😭😭😭😂😂😂😂😂😂😂
2024-06-01 09:02:07
2
Queen Rachael :
I just love my dear country people, even in pain and suffering we will still find happiness by ourselves
2024-05-31 23:59:34
2
pbabyempire :
Oshey😂
2024-06-01 09:47:28
1
papiju0 :
The 🐐 🔥🔥🔥
2024-06-01 09:48:11
1
Richi jack💙💙 :
Na like this we fit take learn am fast😂😂
2024-06-01 09:36:51
1
Sunday Phone :
another rmx
2024-06-01 09:58:15
1
Ade-Stizzlez :
Hail NAIJAAAA. This remix sweet pass the anthem 😅😅😅😅
2024-06-01 08:44:24
3
To see more videos from user @isegunjohnson, please go to the Tikwm
homepage.