😂😂😂😂😂😂 ain't Nigerian but am in I love with you people .
2024-06-02 10:11:04
263
de_great_Bishop :
i like this guy version 😂😂😂😂
2024-06-02 10:05:24
149
okon miracle :
if I go any job interview then say make I sing this national anthem before then give me the job I go just carry my back they go house
2024-06-02 13:33:58
67
Rose Thomas :
na people were eat Belle full na them go fit sing am make our politicians were their children school abroad make them come back and sing the national anthem for us becuz na dem know book
2024-06-02 14:53:05
60
Achinwee🧑🍼💐 :
I no go learn am so far am out of school
2024-06-02 16:07:52
53
billionairelandlady :
I agree with him! Make Tinubu come out and sing it first !!
2024-06-02 19:44:57
71
Diuto Testimony :
My child said that d one they are singing in school that she has not learn it finish. Them come Dey teach another one
2024-06-03 21:44:49
41
Mc A1 :
Make una leave me ooo
2024-06-02 12:32:20
75
silver queenlizzy ol :
I support the motion ooo...Tinubu should stand up to sing it first
Period!!
2024-06-04 19:48:08
5
FR33MAN :
Tinubu should sing it before broadcast on democracy day 12th June, 2024. He will encourage all of us.
2024-06-02 17:36:06
27
Demzy :
😂😂😂😂😂😂😂doesn’t matter even me wey dey naija Never sabi am na person wey dey UK go come sabi am
2024-06-02 14:35:18
41
Kurupt judge :
I stand with u bro. make Tinubu, him vice and Senate president come sing am first
2024-06-04 10:37:56
28
favour nice :
This man is funny oo😂😂
2024-06-04 20:51:39
9
user2667602348403 :
As if we told Tinubu that the national anthem is our problem in this country 😏
2024-06-02 13:51:32
33
danielfavour247 :
This guy is a whole vibe😂
2024-06-02 13:22:03
37
Anna🌚🎀 :
I don learn before e come out the second time 😂😂😂
2024-08-30 10:39:01
1
Amanda ❤️ :
Nigeria we hail the are own their native land, throw traibs and tongues may diffar in brotherhood we stand, Nigeria save are p stand are suffering mo
2024-08-30 09:14:04
1
Bola Ahmed Tinubu :
i sang it the other day
2024-06-12 20:59:41
2
Audrey cake house 🥰 :
Omo tinubu to sing first 😂😂 big love from Kenya 🇰🇪🇰🇪
2024-06-03 16:45:46
3
user5019145434239 :
very soon tinubu will sign before u get job in Nigeria u will resit the new anthem since una no won dey serious.
2024-06-05 09:33:38
3
FESTUS :
reduce the volume is too high
2024-06-04 09:40:31
4
Warpool :
I am black and I cont know it
2024-08-19 20:05:55
0
Henry99_ :
Tinubu does not no it ooooo
2024-08-25 08:54:54
0
To see more videos from user @preciousubani_, please go to the Tikwm
homepage.