@diamblaq8: Replying to @Marvel💐😈❤️‍🩹 omor this one weak me oh do uou agree with him 💔🙁😭#fyp #viral_video

diamblaq
diamblaq
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 05 June 2024 07:28:53 GMT
605444
41882
1160
994

Music

Download

Comments

vakporzy
vakporzy :
My girl no Dey cheat on me never 😫
2024-06-05 21:29:51
138
j.smiith
Jasmine smith :
Omo 🥺 shey na only me dey believe say my girl no dey cheat 🥺🥺Omo una dey scare me make I no lie I never see anything suspicious but I dey always reason am base on the things I do see online 😪
2024-06-05 16:58:23
160
02mikkybenny0
Mikky :
I swear e happens to me 😭😭
2024-06-05 14:28:56
71
emijgold360
Emijgold :
D most important thing be say she dy pray for you and d prayer dey work for you
2024-06-05 19:17:41
10
coco_haircraft
coco_haircraft :
d worst be say Dem go think say u no no wetin Dem dey do
2024-06-05 16:41:35
92
holamide4230
OLAMIDE RICHIE🇺🇸🇺🇸🇺🇸 :
My girlfriend no Dey cheat on me I swear ☺️
2024-06-07 08:40:14
4
chimexelectronics
Markson :
Exactly what I'm going through right now, but pretending I don't know about her secrets
2024-06-06 18:54:22
7
mjyo44
MJ’yo :
Believe any of them you don die!!!
2024-06-05 15:14:36
29
dattybrown
Dattybrown :
Omo una just Dey put thinking for my head 😂😂😂😭😭😭🤝
2024-06-05 17:13:34
8
kingzddy90
Zaddy!!!! :
Take am play first 😹
2024-07-05 03:27:50
0
smallchallenge05
Smallchallenge$ :
Another new fear is unlock 🔓 fear them 😃
2024-06-05 15:21:24
31
gozie_caesar
GOzie_CAES@R :
He no lie😂 e don happen to me 😂😂😂😂
2024-06-06 14:23:24
14
maharaigeorge393
maharai george393 :
I no trust anyone even myself so me no Need anyone
2024-06-06 21:14:04
4
blessedsinner___
Kelvin young :
as far he dey better for me the rest nor concern me oo....na who get dey worry 🤣🤣🤣🤣
2024-06-05 18:02:46
0
pappy_.uzzi
Pappy_.Uzzi :
No be lie oo my babe and her mama gather plan am when she go sleep another guy house…my eyes don see shege for relationship bruh
2024-06-05 21:33:38
5
fabulous_prints
Fabulous prints :
una dey make relationship fear me oo, I get serious relationship for university. hope I'm safe with her
2024-06-09 16:11:24
2
last__born42
CELEBRITY 💓 LAST_BORN :
Some go think say na meme
2024-06-05 13:24:49
13
word0100
🌎 :
Na you no get better woman 😁 like my own 😂
2024-06-06 22:11:24
1
davidstein97
David Stein :
Too much sportybet na be 1.5 😂😂
2024-07-20 17:29:43
2
ifexl0424192
ifeanyichukwu🥷🏾✨🙂‍↕️🩶 :
you that’s pressing your phone while charging it with power bank 😂how far naa 😎
2024-06-05 21:15:38
5
zubby174
ZEEPOWER 🦅 :
I go lie for you😂😂
2024-07-23 00:26:15
0
richplug173
GODCHILD :
Exactly my babe wey leave me recently 💔
2024-06-05 23:57:54
7
emmyjohn19
johnemmanuel608 :
Na wetin happen between me and my ex 😂😂
2024-06-06 05:05:19
3
thisiserute
Michael Erute :
you done talk am finish
2024-06-09 02:22:05
3
chigozieohaegbulam
Chigozie best :
God bless you bro
2024-06-19 05:37:37
1
To see more videos from user @diamblaq8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About