@frenna: 🌍 MORE PRETTY GIRLS 🌍 w/ @davido & ???? 🌍 THIS FRIDAY! Who’s ready? 🩷👑

Frenna
Frenna
Open In TikTok:
Region: US
Tuesday 11 June 2024 15:09:28 GMT
1304209
149240
4400
8400

Music

Download

Comments

cpht_001
CPHT_001 :
Once Davido jump on your song just go dey price house💯
2024-06-12 04:44:13
1485
emmydone290
emmy done :
Must Davido be good in everything he does?😩🥰🥰💃💃💃
2024-06-11 20:31:30
960
thatabigail001
Abigail :
OBO dey sing abeg 😩💖
2024-07-28 08:07:16
1
frankie4fx
frankie4FX :
See as e jump come out like say e get wetin e wan sing
2024-06-11 21:29:25
208
eddy1_raphael
Eddycute_Raphael :
Lekeleke give me one kele... Davido fine another job abeg 😂
2024-06-12 00:39:31
214
truth_gnf
Truth GNF :
Ah this Davido na every week him wan the drop song now ??
2024-06-11 21:24:56
709
chi_emoji
Leonard :
But una know who be lekeleke sha ( una big bird) OBO too good I swear 😫
2024-06-12 10:12:26
212
daddy_yo002
Daddy yo :
nothing una wan tell me na 001 get TikTok and music industry
2024-06-11 22:43:03
159
slimzy_rose1
Slimzy rose :
Not me smiling for no reason 😂😭omo the song dey gimme joy 😭😩🫂❤️‍🩹
2024-07-06 22:11:04
2
god___sent
GODSENT☦️ :
Mteeeew nah everything you sabi 😔 😩
2024-06-11 21:03:52
299
kennedyken5220
Ken :
What is chekeleke give me one kele 😂😂😂
2024-06-12 10:09:01
76
donglee8703
donglee8703 :
Davido and lyrics 5&6🥺🔥
2024-06-11 16:49:36
399
alland_ironside_dboss
Alland :
Only “chakeleke give me one kele“ everywhere burst 😍😍
2024-06-11 21:10:14
207
princethejealousboyfrnd
Prince-MirahSmile01 :
Omorr Davido good pass how we Dey see am ooo😩💯
2024-06-11 20:08:29
212
mr_morh1
MHD :
For this 2024, wetin be this?
2024-06-11 20:14:18
37
goldengal133
🫧🫧Golden🫧🫧 :
Una popsy Dey beef our highest papi Dey deliver😩😂❤️☺️
2024-06-11 22:45:05
62
airgordan5s
airgordan :
Burna boy on this would’ve been 🔥🔥🔥
2024-06-11 19:11:16
43
abekeee0
🍭✞Aisha✞🤍 :
Davido don start again Godd😭😭♥️
2024-06-11 22:20:45
135
iam_kayspice
Your toxic ex 😈 :
For 2024 abeg wetin be this 😂😂.. after isakaba na iwoliwo 😅
2024-06-11 21:50:38
15
siosadinan
Youngest In Charge Loyalty boy :
what frenna ft davido 😳🔥💯
2024-06-11 16:30:04
115
toofresh2244
Toofresh9ja :
Jesus Jesus Jesus hear song ohh, true true davido na king of Afro , chai dis one hardddd🔥🔥 , than u Davido for not allowing Wizkid use boring song kill us
2024-06-11 21:47:05
129
arknite4
Arknite :
People wey get the talent no see money life sha
2024-06-12 02:43:12
20
femicurrency123
femi currency📈📉✅ :
davido will never disappointed
2024-06-11 21:00:40
104
real_lexzi
lexzi :
Omo FC dey miss o jesus see as song sweet pass WizKid career 😩😩🔥🔥🔥
2024-06-12 09:01:00
26
To see more videos from user @frenna, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About