@jiggy_folakee: Like it’s so embarrassing 🤣🤣#jiggy_folakeee #richauntyvibes #ogbafamily🤣🤣🤣🤣 #blowthisup #trendingsound #memestiktok #relatable #tiktoknigeria🇳🇬 #viral #foryou #viralvideo

Jiggy_Folakee💕
Jiggy_Folakee💕
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 15 June 2024 10:44:58 GMT
215861
42922
1361
1358

Music

Download

Comments

chubbypattycute
Chubbypattycute :
so wait, if my papa get money make them no press money? make them do wetin?
2024-06-16 11:39:38
411
mls__ng
𝑴𝒊𝒄𝒉𝒆𝒍𝒍𝒆💕 :
Toor, my papa guide! and if you cannot press money clear!!😂😂
2024-06-16 10:46:17
1557
joypretty159
Joy 🎀💕💗 :
I want to trend 😔
2024-07-31 14:37:09
0
chisomferdinand5
chisomferdinand5 :
I go hustle and she go still be dat girl 😒 he go press money🚶
2024-06-15 23:15:13
873
oriaku_._
💞🫶 :
My papa guide but i no fit date who no dey press money
2024-06-16 10:07:59
506
usertn6eqf7mqf
Emic Exchange :
Please brother hood let’s protect her 😹😹😂😂
2024-07-30 08:47:14
5
w_gold
_wealth_ :
Comment’s section wasn’t what she thought it was gon’ be💀
2024-06-16 08:23:36
410
toluwani0.3
Dimplish🌹 :
Even if I get 500m for acct if you still can’t press that money abeg disappear 😂
2024-07-31 15:54:34
174
omasweetlife
I Need boyfriend 😢🥲 :
I need friend😭😢
2024-07-31 15:29:24
0
hayhocee
HAYHOCEE :
I Dey pity those boys wey dey press money because them no wan clear 😅. Omo me I dey clear once 😂 I no like stress
2024-06-16 15:52:52
218
kiutestmonster
Miss Clara💐💕 :
My papa guide ooo, he no guide ooo, who wan Dey chop my work must press!!!😂😂🤝
2024-07-22 10:38:14
18
earth_toella_
Ella is cool‼️ :
can we tag???🙄
2024-06-15 21:55:59
1
cheeyokorafor
Cheey⭐💗-[nyere] :
i guide oo but if you cannot press money still clear!!
2024-07-26 11:25:17
68
herexcellency252
Prettymoi💅💅 :
I guide😂but if u cannot press money clear
2024-06-16 13:53:53
13
aaliyahdrn
msjoomiee🫦 :
😍 understanding girlfriend
2024-07-12 10:38:37
4
fizzyofabuja1
Fizzy of Abuja✨🦄💗 :
my papa guide,me sef guide,no be to dey shout if you cannot press money but you must still press money abeg🥲
2024-06-29 09:26:03
3
3kings_investmentstudio
Oluchi Tv :
So if i hustle finish make she come settle for less.. Watin una Dey talk
2024-09-07 19:50:27
1
big_betty97
October 1st🎂😔💕 :
I go hustle but if he cannot press moni flyyy😭😂
2024-06-29 09:28:50
2
a.cube1
Tony ♨️ :
na content be this ✨👌
2024-06-15 20:43:30
90
lite_of_tiktok1
♈itz_babylite🦅 🤍🤟 :
my papa dey press money, my brother's dey press money you say make him no press? make him shaaa clear
2024-07-12 11:25:31
1
u_luvv_favy.y
Favour💞🦋 :
My papa don already hustle nd I will still say it🙄
2024-06-16 11:59:41
51
ayrab44
GEMINIS😘🤡 :
I go hustle but she go be that girl if u can't press money more than my parents clear😒
2024-06-16 08:54:57
55
babyonicapcut
ayobami🧚‍♀️ :
rich aunty vibeee🥺❤
2024-06-15 16:20:08
14
pepperoni.e
🌶️pepperoni.e🍕 :
My dad wey guide sef won’t want me to be with person wey no fit press money
2024-07-30 18:27:25
5
To see more videos from user @jiggy_folakee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About