@deacon_famous: ID YOURSELF!😠😠😠 . #fyppppppppppppppppppppppp #fypシ #fypシ゚viral

deacon_famous
deacon_famous
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 16 June 2024 18:30:17 GMT
1111987
107545
3210
5573

Music

Download

Comments

yommy_bee
Yommy_Bee🥶 :
I swear sometimes me sef no fit spend wetin I day spend give my woman I swear I too mumu 🥺
2024-06-17 23:09:17
74
kimfavorite01
Favorite 🥶😜 :
na fearless dey give us boldness 😂😂😂😂
2024-06-17 08:00:30
451
nsimapatrick727
JELLY—💐 :
You too nor tell person come see you oo make dem nor observe you too oo🙄
2024-06-17 09:03:34
39
quizkid30
quizkid Hidez :
even if you don't have respect u suppose have fear who goes you
2024-06-17 09:44:02
85
mr_muller31
Mr Muller 🇬🇧 🇳🇬 :
Na who day love day see billing no Cap 🧢
2024-06-17 13:40:25
83
zigimahrunz
Zigimah Runz :
oga if u get am give am ,na flexing
2024-06-18 16:23:20
55
_jaybee8181
jaybee :
me wey suffer the money sef dey try my best to avoid personal "urgently"
2024-06-17 17:13:08
270
unique_lashes_empire
Unique_lashes_Empire :
Yes na 😂😂😂😂because God has bless you? I need the money bro 😎 am still waiting please 😂😂😂😂
2024-06-16 23:49:05
39
rhema_b
Eddie :
Nah so one do me last week I tell ahm say my bank is not functioning 😂😂😂
2024-06-17 06:33:56
91
ngaladieudonne1
DD @DMX :
Na today this thing pain meeeeee😂😂😂😂😂
2024-06-17 17:16:13
37
lushs47
LUSH SOMMY 🕊🕊🕊🧿 :
Don't be harsh bro 😂 but you said you can do anything for me 🥺
2024-06-18 18:15:40
26
joelimagbe
THE THEATRE OF MARRIAGE :
you are better than this brother. you are one of those I respect. someone could need it urgently brother. na life we dey
2024-06-18 15:00:32
17
umagulydia
umagulydia :
I swear, some people just dey sleep dey wait make another person make money make them dey need am urgently
2024-06-18 16:04:14
45
090joynice
user3342393788739 adesua :
sir calm down no vex 🙏 na hunger cause am abeg 🙏🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-06-16 18:49:11
84
lamidikings
lamidikings :
my mood change immediately,fell like am the one he's talking to😳😳
2024-06-18 11:04:37
21
esylife1
Ezi world :
Abi your gf now is my rite
2024-06-17 10:05:34
23
doc_jord849
Doc_Jord849 :
na wetin dey make akpi vex be this 😂
2024-06-19 12:54:46
18
chimaaniagba
Breakfast 💰 :
I go save money this week money go save me next week GOD HELP ooo😂😂😂
2024-06-16 22:14:04
140
appreciatetograce
APPRECIATE :
wasaapp straight
2024-06-17 13:31:48
24
phoenixashex
Versatile💚💛❤️🖤 :
Baba e never reach like this na 🤣🤣🤣🤣💔
2024-06-19 16:12:12
5
ayodeq
ayodeq :
I design architectural building plans 👷‍♂️👷‍♂️
2024-06-17 15:19:14
16
tracybaby004
Ehufuikpuosajunapa :
help me ask them oooh
2024-06-17 14:50:03
9
user40271639468040sim
P'Otyang Simon :
Na their mentor saidaboj dey advice dem ooo
2024-06-17 21:56:29
33
jojofoodvendorinsurulere
💦~jojo✨ :
But you said you will be by myself and provide for me nah eeehhh fine boy
2024-07-25 10:36:43
2
de_peacemaker
lekluabasil :
My brother we are in this together
2024-06-18 13:49:32
20
To see more videos from user @deacon_famous, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About