@bae_favvy1: POV: every men deserves to own a blender 😫 #fyp #Viral #baefavvy1

Official kktwins💐
Official kktwins💐
Open In TikTok:
Region: IT
Sunday 16 June 2024 19:56:17 GMT
493547
35062
1669
2570

Music

Download

Comments

arab_kyng001
ARAB_KYNG001 :
My babe voice loud pass blender 😂
2024-06-18 05:27:35
976
nicehzpsdoz
Morayo😍🥰😘 :
Na wen konji go catch you me sef go on the blender 😂😂😂
2024-06-17 14:44:38
450
bilaq5412
umu bilal :
😂😂😂my husband will be like off that blender I won talk jare
2024-07-29 04:32:11
0
crissyb09
CrissyB 🥰🥰 :
uncle allow us hear watin she dey talk na😂😂
2024-06-17 08:27:00
201
7825265003811queen
QUEEN ESTHER :
that's blender go soon spoil 🤣🤣🤣🤣
2024-06-17 10:47:07
191
tapzy1ibitoyestve
tapzy1 :
May my husband no see this😂😂😂😂
2024-06-17 09:48:25
252
julieteugene1
Jules ❤️❤️ :
No wonder my man bought a blender😒😒but he never cooks 😒😒
2024-06-17 17:20:53
55
odionkenneth
Odion Kenneth :
i we blend that tomato 🍅 for one week😹😹😹😹😹
2024-06-19 05:34:04
25
shybaby288uba
Shy🥰 baby🌚 :
wetin she dey pick wey no dey finish 😂😂😂😂😂
2024-07-25 21:39:50
0
burnagirl2123
Winnie2123 :
Best video of the day for me 🤣🤣🤣🤣🤣
2024-06-16 20:43:00
85
hayrickdave
Hayrick Dave :
Abeg you go borrow me this ur blender this weekend
2024-06-18 13:11:50
21
ask_of_mikado
MIKADO EXCHANGE☑️🔌 :
Update I need this blender too 😭😂😂😂😂
2024-06-20 07:48:08
7
tcof042
Tc of 042🔥 :
Yo am buying a new blender to keep in my room damn it
2024-06-18 17:36:38
5
ladychigo
Glori39 :
the blender go soon spoil 😂
2024-06-19 09:14:28
7
user42132586980
gift :
u carry the blender go inside room oo
2024-06-17 09:10:45
61
potency_9399
Potency :
😂😂😂😂😂 Una don dey see us finish o (@all women, no need to hold meeting this night and re-strategize😂
2024-06-17 19:22:30
3
hey_dia
Claire :
Why are you guys treating us like this ? 😂😂 We are weaker vessels for God sake 😂🤣🤣
2024-06-18 08:44:42
12
assurance_babyy
Nwa❤️ :
allow me to hear her nah😂
2024-06-17 19:28:10
7
only1kvngadeboy7
ONLY1KVNGADEBOY :
Dey play 😂 Blender way my wife go comot for socket 😂😂
2024-06-19 15:13:16
4
_ayodeji1
Damilola :
Yoo, I'm gonna buy this damn blender 😂
2024-06-19 07:04:29
4
smarto12_12
Smart :
Pls where can I get this kind blender? the one I get no too loud like this?
2024-06-17 21:16:16
4
nyfxc
Ny :
Your babe calm na why, my own dey beat me if I nor quick respond to her question o
2024-06-19 10:07:45
2
westerndc
WestNn :
My own babe na worse if that one start shout today even blender go stop 😂😂😂
2024-07-04 03:54:32
1
favourite_195
Momi Fred ♥️✨ :
make d tomato smooth pass Powder 😂😂😂😂😂
2024-06-18 10:21:24
7
destinygurl
Destinee :
😂Me wey my voice loud pass blender unkor
2024-06-18 18:14:34
5
To see more videos from user @bae_favvy1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About