@vendetta_dailly: #wizkid #wizkidconcert #africantiktok #tiktok #fashion #paris

Vendetta Daily
Vendetta Daily
Open In TikTok:
Region: FR
Monday 17 June 2024 15:34:57 GMT
2445731
166232
3770
1182

Music

Download

Comments

lyndasaboa
Chouchou :
wizkid à quel âge il fait trop jeune
2024-06-20 05:30:17
67
official_oluwabanky
oluwabanky :
The way Wizkid take run comot from that store, e be like say their things too cost oo😂😂😂
2024-06-18 19:14:45
1146
successfulsteven
successfulsteven :
People wey no love wizkid no deserve long life and prosperity 😏
2024-06-18 10:18:00
2735
boyvindy_on_tok
Boy Vindy 💎 :
If nah Davido he go don hug all the people for that street 😹
2024-06-18 13:26:12
672
sammychase9978
Sammy chase :
As e waka fast e think dem wan rush m but unfortunately nobody send him papa😂
2024-06-18 12:24:29
1635
_maximgold_
Maxim Gold :
wizkid na really Kid😂
2024-06-18 15:22:02
110
kcjohn20
De real :
Them no Sabi this one for France chai wizkid don finish😭😭
2024-06-18 14:44:24
168
p_west7
Pablo west :
How una take like this boy😂😂
2024-06-18 07:45:39
400
wendy.lee79
wendy lee :
This comment section sweet me pass all wizkid album😂😂
2024-06-18 16:49:41
127
emmanuel.christia07
Emmanuel Christian :
See as popular celebrity be like up coming artist 001 for a reason
2024-06-18 15:27:02
138
chiobaobiorah
Vincent :
See as una super star be common person for my city 😂😂
2024-06-18 09:49:23
269
enaho1
De Monet :
I don block my sister wey like Davido 💔
2024-06-18 17:06:28
69
malayvafnm2
malay :
see as wizkid be like young du for Paris, wey nobody no go recognize am..I trust Paris well well..davido throwback wey everybody dey rush am .but see wizkid 2024 nobody knows him. evidence that 001 de
2024-06-19 14:59:55
22
blackchase42
@black—chase🥰 :
If na davido everybody go dey happy say dem see 001 😍💯💯
2024-06-18 10:37:15
228
baby.no.time68
baby no time⏳🕚 :
him don go shop size 7 again 😹😹😏😂
2024-06-18 08:23:54
394
addo.ivy7
Addo Ivy :
Wizkid refused to grow 😁😍✌️
2024-06-18 09:43:43
128
kelvipppppp
kelvinppppp :
Davido really talk say nah footlocker this man dey do shopping 🛍️😂😂
2024-06-17 20:08:45
44
kgo__moni
KGØ_MØÑÎÎ📿🦅🖤 :
Wizkid fc gather here🦅🖤
2024-06-18 13:42:31
28
ronaldinhoextra
Ronaldinho extra :
you can never see Davido walk alone without his guys. wiz😅
2024-06-18 18:41:15
7
pinky.ov.abuja
Pinky ov Abuja :
My gate man just ask wizkid how are you 🙄😂
2024-06-19 21:52:45
5
ikkylove333
Nikky :
He slowed down because he didn't know the direction to go until the bouncer directed him, look at the bouncer ahead of him when he used his hand to give direction and wizkid went there
2024-06-18 14:04:39
38
jude_o.k
Alton :
But why davido no fit dey look up to this guy na? Make e learn composure
2024-06-18 21:56:55
0
btlrd1
Hen Ry BTC :
them tell am Price he run 😂
2024-06-18 19:15:54
46
ceotopstocklimited
HERO TOP-STOCK LIMITEDLAGOS :
I know the store 🏬 his coming from Those shoes is not more than $5 after them go say na 50m for shoe😂😂😂😂😂
2024-06-18 08:47:37
25
sense_stious001
👿Evil_D A N I E L👿 :
I say na davido everybody for don ON camera 📸 ❤️
2024-06-18 13:24:03
50
To see more videos from user @vendetta_dailly, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About