@scienceinyoruba: Nigeria is going to space #yoruba #yorubalanguage #nollywood #science #yorubanimi #Yorubaland #yorubamovies #yorubatiktok #yorubacomedy #yorubareligion #yorubawedding #yorubademon #lagos #lagostiktok #lagosnigeria #lagosta #lagoslife #ibadan #ibadanpeople #ibadantiktok🔥 #ilorin #ilorinpeople #ilorintiktoker #oyo #oyostate  #ekiti #ekitiktok #ekititrends #ondo #ondostate #abekuta #ogunstate #yorubagirl #yorubaboy #scienceinyoruba

scienceinYoruba
scienceinYoruba
Open In TikTok:
Region: US
Thursday 20 June 2024 16:04:15 GMT
1091848
39011
1285
1852

Music

Download

Comments

sheriph05
Olanrewaju :
Abeg sha no let it land fr Russia or North Korea land ….no cause wahala untop hunger o🤣🤣🤣🤣
2024-06-20 21:58:23
421
segunbolla88
segunolive :
make dey put seyi Tinibu inside na
2024-06-21 07:04:08
142
lavishmonet
Monet 🤍ابص :
What business can I open Infort of police station
2024-07-25 01:29:54
0
chukwumadimbu
chukwumadimbu :
I beg oo I just roof my house oo. Make them no spoil am😂😂
2024-06-21 21:54:14
80
dolbabyyy
REBORN.COM :
is that wat we sent?
2024-06-21 07:19:11
21
larrymie.tv
Larrymie.tv :
Dey play… I pray make dem no forget the guy there
2024-06-20 18:23:29
156
davoo_73
Apas :
Gbalasa ofurufu kọ this rocket going to gbalasa agbami omi bcs it didn’t go to ofurufu wt video i just watched
2024-06-21 02:28:01
21
horlaempire
Olaide Alagbo :
see camera wey Nigeria dey use
2024-08-15 16:28:03
5
adams_yong1
Adams_yong :
Am glad to hear this i pray its work out
2024-07-29 08:26:01
0
opeyemiogundare71
M__Ş M Æ Ř Ť🥰😍 :
E no go better for anyone wey Dey read my comment without using glasses
2024-08-25 08:13:54
2
omotosoemmanuel56
Omotoso Emmanuel :
Good news for Nigerian,but i pray for good outcome over it and more success to our country (Amen).
2024-06-21 15:05:11
28
_the__toxic
Zimma💔🥀 :
I’m tired of pretending, na me dem wan send go space
2024-06-23 12:29:47
8
esetasarahilu
EsetAsarahilu🪬👹 :
Who first burst into laugh when they come across this video 😹
2024-07-25 12:27:59
7
skynetv0
Adelani🥰❤️ :
who go volunteer bayi 😂😂😂😂
2024-06-23 15:29:56
1
wbaqee7
AbdulBaqee AO :
this is an old video 🤣
2024-06-20 20:14:07
9
wizkay001
Wizkay001 🇳🇬🇦🇪🇧🇯🇳🇬🇰🇪 :
Make they sha no drag water come down cause me no fit swim oo
2024-06-21 01:22:32
31
nostress013
no stress :
Is that what we need now 😏
2024-06-20 16:13:49
5
ayo.76
🥀Ayo• :
Waiting be this 😂😂😂😂 na only Nigeria thing dey different 😂
2024-06-22 18:48:54
7
dayour30
farinubasirattija :
ajo sera no fit help us for hunger na gbalasa ofurufu dey wan help for. hmmmm🤣🤣🤣
2024-06-23 23:34:03
8
iam_waleq
WaleQ kontryboy :
Make fuel no go finish self 😂😂
2024-06-21 16:21:39
33
mr_bressident
Odusanya Oluwatobiloba :
this one dey go kano
2024-06-21 16:23:08
35
hakymaremu
HAKYM :
abi my eyes dey pain me ni.. nah inside the Sun ☀️this one dey go oo😂😂
2024-06-21 14:34:50
3
80_mega
Mega City Steward Services :
always be positive about your country
2024-06-21 07:30:07
31
shieky_water25
shieky_water25 :
sheee dem remember say nothing wey go up for this country dey come sown shaaaa hmmmmm i wakaa jeje😂😂😂😂
2024-06-23 06:12:43
3
arewafocus4
Alokolohunkigbe 😭01 :
God we follow him oo🙏🏻🙏🏻 because Nigeria 🇳🇬 😢
2024-06-20 19:02:58
2
To see more videos from user @scienceinyoruba, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About