@erigga_paperboi1: #fyp #foryou #erigga #eriggapaperboi #quotes #viral

Erigga
Erigga
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 20 June 2024 20:52:49 GMT
254951
20178
779
178

Music

Download

Comments

frozen4040
Frozen4040 :
Broda, what of we wey get the girlfriend wey dey shake the Nyash for Tik tok? Abeg dey check on us oh! We fit nor Dey okay 🙃
2024-06-28 19:21:45
84
24k..trey
PIERRE🌵 :
Thank God for my sisters I for de cry everyday 😂 🙏 imagine you open TikTok and na your sister nyash de trend 💀
2024-06-27 05:10:24
104
_labato
Unbothered :
Incase you come around this comment in 2094. I made this comment in 2024 when bag of rice was 90k and petrol is 850 per liter
2024-06-25 20:31:20
283
kokomagictouch
KokoMagicTouch :
Eriga as God take remove you from crime to grace, na so God go show them grace!e be like say you dey forget where you come from.life is hard! Una go just come online dey talk anyhow.
2024-06-25 20:25:57
56
henrybtc_obedient
Henrybtc🅱️ :
Base on say cash out no Dey I Dey over look her make she no insult me
2024-06-25 08:03:55
311
stanleygee4
Stanleygee :
What I'm actually passing through now, getting senseless sisters is the worst heartbreak 💔 😢
2024-06-25 08:38:59
131
splendor1240
Jesse :
nah yansh chioma shake way make davido carry am, no worry my sister ooo
2024-06-25 17:10:02
3
something.good959
Something good :
One of my greatest flex is that I'm not disgracing my family both online and offline.🥰🥰
2024-06-25 14:05:30
141
lasbrey0
Bullion van :
Baba leave music,we love your motivation
2024-06-24 16:47:50
89
pulisic_1030
Jagaban :
As far she doesn't disturb me for money I'm okay bro
2024-06-25 10:19:31
46
naji_95
Naji :
My Joy everyday...I have 2 elderly sisters who are both responsibly married with kids
2024-06-25 13:46:06
51
egbodestinydeskid
Egbo destiny Deskid❤️ :
all my sisters are well trained and behaved 🥰😊
2024-06-26 19:22:26
14
grann_t
Grann T :
I complain till they block me from viewing some posts
2024-06-25 14:04:27
32
alistoner7
alistoner7 :
Una observe comment say girls ñor dey 😄😄😄
2024-06-25 09:20:15
68
wells0501
Ike Wells :
mine are too sensible... I feel lucky honestly
2024-06-25 11:04:16
49
jaggfunds0
jagg funds :
They no born am well 💔😂
2024-07-05 13:30:39
0
heis_dera02
Hëîs Derá💙🦅 :
I deny my own Asap
2024-06-25 17:10:47
11
muskydor
Moses :
if no be that sister
2024-06-22 23:59:03
4
happy_empire__thrift_wea
HAPPINESS 🥺❤️ :
😹😹I go dey wonder cause my brother nor dey give me that chance
2024-06-26 17:01:13
2
user6127271398072
eminick t guy :
thank God I don't have sister
2024-06-24 22:40:56
10
mindingmybusiness_90
CLOUD :
Baba give them 5years coming many of them go realize say life go far pass the way they thinking
2024-07-03 12:48:32
0
silvaeric2
Eric Gonzalez :
Brother give me a motivation of life
2024-06-24 20:52:28
1
eduobereagu
chinedu obereagu :
mine nah humble u hardly see her online always business minded someone I bless 🙌 God fr Givin me such cute sis wit brain very intelligent ad smart
2024-06-26 20:38:24
1
osasthebest_
OTB-GANG :
Your tattoo de my hand like this
2024-06-24 21:47:47
6
the_war_within01
The_war_within :
Nothing really concern ....I always put myself first
2024-06-25 09:55:24
10
To see more videos from user @erigga_paperboi1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About