@official_maryjane8:

Offical_maryjane8
Offical_maryjane8
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 June 2024 10:45:30 GMT
2364769
232330
12628
7448

Music

Download

Comments

classiqueblisss
Classiqueblisss❤️ :
Thanks for this video I don send am give my family group 😹😹 no be only dem sabi forward marriage video to me 😭😂😂
2024-06-29 21:01:33
5596
yall_meet_kha_ffy
khaffy :
Who noticed d woman on red is on one slippers 😂😂
2024-06-29 23:56:18
4670
g.money0359
AKUAH❤️❤️❤️ :
ladies don't rush into marriage oo not even family pressure to make you do so
2024-09-02 15:17:41
0
maryaama_twinkle
Maryam Yunusa :
is good to have power Sha, my advice to ladies, go and learn teakwando, karate anyone to save yourself
2024-07-01 15:40:31
1498
christiana1254
Christy 123 :
since I dey this app Dem never like my comment
2024-06-27 19:17:06
2395
nonsopresh
Pee🫧🦋 :
The husband don mad before 😭😂😂😂
2024-06-30 12:10:09
2755
i_am_silver
i_am_silver 🦋🦋🦋 :
Make money before you enter marriage e get why 😒
2024-06-28 17:24:22
2073
realbookhi
Bookhi :
Madam una no get hennesy bottle for house😩😏😏
2024-06-29 16:24:58
1144
beautyella81
beautyella81❤️ :
Wait Abeg d way d guy take commot that red slippers was it necessary 😂Omo e fling am
2024-09-25 09:12:19
0
aiwuambroseolu8
oluman :
did you dated him
2024-06-27 15:57:49
515
.didinextdoor
.didinextdoor :
“I married you with my money”. Father Lord may such a man never locate me🙏🏾
2024-07-04 18:39:17
2912
thefatherzdaughter
hadizy :
This boy wey hold microphone just Dey make me burst laugh 😂
2024-06-28 11:51:38
2395
nancyuju2
classic clancy :
make I see their wedding video 📹 I wan check something before I comment wetin dey my mind 😒
2024-06-27 14:11:47
416
motherlove931
samueluchechi627 :
that guy with the phone has attitude 😂😂😂😂😂🤣🤣😂😂
2024-06-27 22:59:57
755
kimpresh38
Kim_Presh🦋 :
My Fiancé, off the market, genggggg 😂😂
2024-06-28 21:12:32
722
brownshuga555
Stephanie :
Any debt wey my parents Dey owe them go find way pay cause them no go use me settle debt
2024-06-27 14:33:27
1390
user4331985448259
pretty Abi 😍💋 :
can't you leave without your bags
2024-06-27 18:22:54
283
itzladyk
Onyinyechi🌺 :
The anger issue in me ehn 🤣🤣🤣
2024-06-27 14:40:55
1416
peaceofmind227.com.jj9
PEACE OF MIND :
who called the man? this is pure acting 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 she should remove the shade na🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-07-07 12:23:08
49
perie4ga_1
perpetual :
That man wey hold phone nah woman rapper 😂😂😂
2024-06-30 17:01:20
264
lordzi7
happy gold 7 :
since i dey this app they never like my comment😭😭
2024-06-29 09:49:24
423
praisegabriel0
Praise Gabriel :
This thing nor dey pain this girl o because if i dey vex I nor fit dey speak English 🥲if I dey vex I dey know
2024-06-27 22:31:51
347
101buntymo
Buntymo101 :
Hello sis you’re not ready to go okay if truly you want to divorce him no need to carry loads 😏😏😏
2024-06-29 23:15:56
364
callmemide28
callmeMIDE28 :
This guy that hold phone dey make me laugh
2024-06-27 20:54:20
517
To see more videos from user @official_maryjane8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About