@boydeals_: 🙂‍↔️

FineBoyDeals💐💙
FineBoyDeals💐💙
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 June 2024 21:27:41 GMT
84489
12928
1254
701

Music

Download

Comments

muele436
Muele :
Make una no avoid me o😔🥺🥺😂
2024-07-01 05:40:13
229
001pretty_shit
💕🙂 :
Make nobody avoid me o😭😭😂
2024-06-30 23:28:48
95
_zxyvvnn
Dami🤍 :
Dem no dey listen 😂 avoid me abegg
2024-07-25 13:44:54
1
mazarati542
mazarati❤️‍🔥 :
So if we break up, we shouldn’t date another?🥹
2024-07-01 16:35:19
4
quindiana5
DIANA 🌹❤️ :
😔na this thing I de suffer one said he can’t date me that I am too beautiful 😔
2024-08-02 09:53:25
0
call_mecaris22
Caris❤️❤️ :
So because I no gree for you na wetin bring all these evil advice 😩😭😭
2024-07-01 00:57:21
140
prettyanny2
ꨄ𝓀ℯ𝓁𝓈—𝒫𝓇𝒾𝓃𝒸ℯ𝓈𝓈🙂➡️❥ :
abeg I no fine oo 😭 so y’all rush me now 😂😂
2024-07-01 09:53:35
20
isokogal
Enifome💐🍫 :
na so them take abandon me o 😂
2024-07-01 06:06:40
3
nma883
Chidinma 💕😍 :
Why should they avoid me 😩
2024-07-03 08:02:15
1
ego_oyibo_luchi
Ego_oyibo_luchi :
Abeg make una no avoid me oo😩😂
2024-08-03 18:19:41
0
.chiamaka0
AMAKA🍃 :
Make una avoid me 😂😔
2024-07-01 10:16:08
1
baad_maradona
baad_maradona :
Na true ooo😂😂
2024-08-13 17:21:34
0
kxndrickx
Number #1 Raver 🦇👽 :
Sharp update
2024-07-28 01:18:46
1
just_favour3
just_fav :
Make una pity me small I don too dey single 😂😭😭
2024-07-01 11:00:48
20
choice.622
Gurl like choice 🥰💝💙✅💵💸 :
So na you day give men bad advice
2024-07-01 00:40:17
6
coral_favy12
CORAL THE FIRST🥇👸🌺 :
Make nobody avoid me abeg😩😂
2024-07-01 07:40:43
2
_omalicha_baby_
CEO of a fucked life🪫 :
Make una no avoid me o😭😭
2024-07-01 09:43:50
4
joypretty159
I want to trend 😞 :
I want to trend ☹️
2024-07-30 19:54:23
0
__al_jannah
فردوس :
No avoid me o 😭
2024-07-01 05:29:46
20
rockyredd
🤐 :
first video jean plug bro
2024-07-01 13:48:12
0
nancy.karo7
Nancy Karo :
Make nobody avoid me oo 😭😭😂😂💔I can explain 😭😂😂💔and make nobody tell me say I nor fine 😏Becos I know say I fine 😂
2024-07-01 07:35:44
1
eyimogamoses
NELLY :
Una sure say no be my mama go later use prayer carry me enter relationship so 😂😂
2024-08-02 21:30:22
0
e.m.i.l.y___
ADA💋 :
Okay I don understand why I still single 😂
2024-07-01 09:48:38
2
sayheytobeautyoo1
Pretty loner ↔️💟💝 :
Why do I feel like you’re referring to me 😭😩😹😹
2024-07-01 16:30:42
1
naomikate100
NAOMI KATE😁❤️‍🩹🦋 :
No avoid me abeg🥹😂🤲
2024-07-01 13:47:39
2
To see more videos from user @boydeals_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About