Nah 54k dey this azah nah only Kuda user go understanding no be 13m
2024-07-01 07:20:27
155
johnjirwin190902 :
I go tell her say naa the last 4K Dey my hand make we share am into two...rule number 1 no allow lady know say you get money for hand na how una go spend am she go dey calculate
2024-07-01 08:29:07
83
❤️🥰OLAITAN💍💞 :
You fit give am all,my gal dey responsible🙂
2024-10-01 08:16:45
0
hey kay :
kobo I we not give her bcos my target is to complete the money to 14m
2024-07-01 07:22:47
52
adexdc8 :
I we tell her to chill still next week 😂 she is an understanding woman 😍
2024-07-01 07:16:32
4
youngwisdom03 :
Ajeh 5m as far as nah my woman she be and she loyal
2024-07-01 04:31:39
23
Alabi1919 :
I go tell her say I no guide
2024-07-01 07:30:58
1
JibsonCrypto :
I’ll send scope 🚶🏻♂️🚶🏻♂️🚶🏻♂️
2024-07-01 15:52:53
3
Chloe Sophia :
.50 I too love that baby
2024-07-01 13:36:02
1
Anna parker :
Do the 4k wey Dey Ontop for her make e remain 50
2024-07-01 09:53:25
13
ONISHOLA ☪️❤️AYOLO 🕊️🤍 :
I no dey press pass 2 k
2024-07-01 08:14:45
5
Olufunwa Oluwapelumi :
500k
2024-07-01 04:43:05
1
Unknown user :
I go tell am say e no de
2024-07-01 07:39:18
2
Tolu_casted :
Normal no be the real amount be that but ano fit get this kind balance make my woman Dey ask me for 4k ..cus I go don load her account too 🥰
2024-07-01 09:17:54
20
IFE🦁 :
She won’t have to ask me for money if I had such amount of money
2024-07-01 16:13:43
0
d dove :
1k
2024-07-01 05:50:16
1
KHAY-BLACK🖤 :
400k if she loyal
2024-07-01 07:49:14
14
Ola_Moore :
Nah 3500 I will give her , if you give her the 4K or 5k she will still come back to bills you again . Once you no complete it . She no go disturb you any money that moment.
2024-07-01 08:25:51
9
chrisrobert..004 :
For me!! I’ll give her everything 🥺😏
2024-07-01 06:39:44
1
Y”ALL MEET 🥸SNELDO 🤝RICHIE :
Mafun nhi 4100 cuz of charges she go use collect it 😹😂🥹
2024-07-01 07:12:39
5
Oko Adukeh :
Make I see the woman first🤝😂🧢
2024-07-01 13:31:39
1
M.A.L.L.O.1 :
500k
2024-07-01 02:22:36
2
Rich-way🇳🇬🇫🇷 :
I will credit her the 4k make remaining 50k still dey with me.😂😂😂
2024-07-01 13:24:39
2
(Emma~cashy) :
Shishi she no go see
2024-07-01 13:37:55
1
okanlawon2323 :
50k
2024-07-01 07:17:09
1
To see more videos from user @olaccboy, please go to the Tikwm
homepage.