Aprokodoctor i have been listening to everything u say but u see this one avoid me, don't come for me biko😂🤣🚶♀️
2024-09-27 18:19:31
2
CHEF MIMI KITCHEN :
My friend dey use iron sponge 😂😂😂😂
2024-09-24 09:03:47
1
user5069932177055 :
Haven't you done enough😂
which one is this one again
Me bathe without sponge...
2024-07-24 19:22:45
1
user5069932177055 :
Haven't you done enough😂
which one is this one again
Me bathe without sponge...
2024-07-24 19:22:45
1
ERIGGA TWIN BRO :
OGA tell us make we no baff a gain na😂😂ehh aproko
2024-07-01 16:06:00
2
Olayimika :
Sponge wey I just buy this evening 🤲😩I go use am
2024-07-01 20:42:27
2
Prinz Nosiri :
Ahaah, I saw you last week, now I remembered, in surulere 😁
2024-07-01 14:13:04
1
vizkid coolcash :
Me since when I don realize myself I no dey use sponge again maybe since 15 years old sef 😂🤲
2024-09-29 01:18:57
0
CHEF MIMI KITCHEN :
My friend dey use iron sponge 😂😂😂😂
2024-09-24 09:03:47
1
Joshua john :
micro tears 🤔
2024-09-28 09:38:00
0
Mr Dozmart :
dey play 😂
2024-09-28 17:51:24
0
Just a normal day in my life :
I don't use sponges cuz l react to it, l still clean pass many people 😂
2024-09-27 18:17:26
0
Xty Love :
I have changed now😂😂😂 use in the morning,and only soap at night 💃🤗🫣
2024-09-25 11:46:42
0
King**Emeka⬆️ :
but wetin we Emeka's do you 😭😭
2024-09-26 08:56:56
0
user80027593735656 :
haa doctor
2024-09-26 12:21:46
0
Jamal_Jr :
Make we no bath again? And abeg oo which mechanic Dey work inside gutter?
2024-09-27 01:14:42
0
Sapphi_re0 :
Honestly I hardly use sponge on my skin cos I believe soap suppose to go directly to my skin not kn the sponge.. I only use sponge when I want to scrub and that’s twice or even none a week
2024-09-28 10:29:33
0
08184813291 :
na true oo, before if i finish bathing my body will start starching me since i stop using it no more body starching
2024-09-24 13:50:34
0
choice :
thanks
2024-09-28 14:12:33
0
CHEF MIMI KITCHEN :
been years I used sponge ooooo
2024-09-24 09:03:59
1
tobby :
Some soap advert dey use spong
2024-07-01 06:53:22
2916
Ugo :
Dr I always listen and take your advice.
But if I do this one call me a fool
2024-07-01 06:38:03
9833
modern floki :
what of us wey dey use rice bag💀
2024-07-01 12:34:02
6336
yomidecouture ✂️✂️ :
what is it haven't you done enough 😥
2024-07-01 06:13:42
2044
Oz.mckay :
yes soap advert dey use sponge example DOVE
2024-07-01 08:37:55
164
To see more videos from user @aprokodoctor, please go to the Tikwm
homepage.