@ogsweet62: na only 1 million I go give you oo #Miracleboy #peller09 #peller #meme #funny #laugh #viralvideo #fyp

@✯Miracle boy ✯
@✯Miracle boy ✯
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 04 July 2024 19:51:42 GMT
110051
8375
936
231

Music

Download

Comments

teslim720
Alfa okikiola 001 :
I go use the 1m do juju make you mad asap
2024-07-05 06:29:57
267
user9562609429113
online dc :
I go use am take invite davido for ur barrier ceremony asap 🤪
2024-07-05 12:03:20
4
shadow.money16
shadow money :
How why 1 million
2024-07-05 01:44:04
6
phemrot
Abel Olurotimi :
Abeg o, watyn go happen to the remaining 20million? I wan hear first before i go knw watyn to do
2024-07-05 08:38:09
34
emmywealth__
emmywealth🫥 :
watin do the rest 20M 😂😂😂
2024-07-07 16:11:19
21
yourpretty_maria
Pretty_Maria :
teeth go full ground 😂 make i just dey maintain my steeze for now 😂
2024-07-05 07:10:25
62
zinikin4
zini :
John wick and zoro
2024-07-05 21:51:52
5
williamsjoel15
Williams Joel 447@364 :
Normal i go use am pay under- takers
2024-07-05 06:42:45
26
lordkuba6
lord kuba :
i go take am buy igbo for people wey go collect me the remaining 20 million i come in peace 🤣🤣🤣
2024-07-05 20:53:04
22
ogsweet62
@✯Miracle boy ✯ :
na only 1m I go give you oo😂😂
2024-07-04 20:06:22
6
obediencifeanyi
Obedience1 :
use am play sure sure 40 odd which is 40 million 💵💵🤣
2024-07-07 16:57:24
7
gift.obiorah
Gift of TikTok 🥰🥰😍 :
shey u no go maintain ur steeze now which one be 1million again wethin come be that one 😂
2024-07-04 23:26:12
1
aisosa.emmanuel
Aisosa Emmanuel :
Smile😅
2024-07-05 12:12:36
1
life_of_belive
V👺V☠️S :
Giveaway
2024-07-05 09:25:15
1
awesundaydavid
Uncle David’s :
I go use the 1m support your family for your burial 🪦 so that my remaining 20million I go use am start something
2024-07-05 19:35:44
12
jboro45
Lil john :
I go use am play bet🤣🤣🤣
2024-07-05 11:22:45
1
legibility_guy
Legibility :
U no go get kobo from dat 21 million, dey there dey do loose guard🤨🥺
2024-07-07 17:34:08
1
davithsskiddo6
⭐DAVITHS skiddo 🤑🍟 :
only pure water
2024-07-04 23:19:00
1
user123231306678.p
user123231306678 plove :
I no understand 🤔
2024-07-21 20:20:16
1
twinny730
oloba-Tizzy :
Omo your burial go sweet ooo 🥰😁
2024-07-10 17:12:40
1
g.smart222.com
G. smiles 😊😊 :
watin do de remaining 20m 😂😂
2024-07-07 16:51:44
4
omg4733
😇😎omg😏👌 :
I go give my mother
2024-07-05 19:59:27
1
onedoni3
onedoni3 :
I go take am do exchange with 20m
2024-07-05 12:32:55
4
general_djraycee
⦏ɢᴇɴᴇʀᴀʟ Ðᴊ•ʀᴀʏᴄᴇᴇ⦐ 🇳🇬🕊 :
😒you sey aow much again....ur mind no go touch ground
2024-07-05 19:53:20
6
ucmoney69
@Anthony uc :
which 1 million
2024-07-05 18:20:09
1
To see more videos from user @ogsweet62, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About