you think say Sophia get Una time
lol 😂
person wey still da active
2024-07-06 07:51:44
165
okechukwu :
she think that killing chioma son will make Davido leaving chioma
2024-07-08 16:45:11
15
claraoforji :
Davido is so happy i love his energy ❤️
2024-07-05 22:49:13
100
Their nightmare 👿 :
she no go see peace Amen
2024-07-05 23:06:37
24
tactical ceaser :
but e be like say na true oooo..davido get four fingers...make una check well abeg
2024-07-06 14:01:14
1
taker moni :
who notice say davido day smoke for there
2024-07-07 06:23:15
17
CHI BABY 🇳🇬🇳🇱 :
Sophia is right and if you say she's not right na your P@pa business
2024-07-06 15:32:26
6
millyjustlinda :
Sophia should have used all means to get Davido. She knows her worth, and do not tolerate nonsense all in the name of money. She is just concern about her child’s well-being
2024-07-06 10:43:54
15
ꨄ𝕃𝕒𝕤𝕥𝕓𝕠𝕣𝕟ꨄ🧜♀️🧜♀️ :
Make she keep imade we get Hailey and twins .😌😂
2024-07-06 15:04:42
20
shabilomilito :
Aooo Sophia don enter new relationships
2024-07-07 13:27:45
5
therealUCHRIS :
but who go marry am now, 38yrs old, e go hard
2024-07-09 01:41:19
13
A1 Trader :
she's human and they were in a relationship so she's allowed to be angry cos that wasn't the plan
2024-07-06 11:08:21
2
🪳 :
Man dey knows waiting them want 😂
2024-07-06 15:33:57
20
Scott Pills..🕯💝💊 :
if na wuna wizkid nau wind fr don carry am troway am for ground😂💔
2024-07-06 22:45:53
15
BigTaste :
This one sweet me 🌗
2024-07-06 20:52:11
4
Darieno :
Who tell you say she dey vex. She no give her the baby, e pain Davido 😂
2024-07-07 10:32:13
4
Audrey Marie/Make Money Online :
Make he con carry pikin make we see am 😂😂
2024-07-11 10:15:04
1
Chuks 🌄 :
Na lords dey run am
2024-07-06 02:44:43
12
willsefiok :
Aye for life
2024-07-06 15:53:29
5
@carl5caleb :
u nor like Sophia the first
2024-07-15 16:06:39
1
Emmanuel Chisom :
sophia matter no consign me.. who else watch dis like 33 times
2024-07-12 08:41:11
2
Jessem Spence :
Davido buy wizkid for chioma as pet na please
2024-07-10 00:23:52
3
Goldenrule :
If na you,You no go vex 😎
2024-07-09 18:03:01
3
Prince Ezekiel :
marriage nah God dey approve am oo
make she no vex for Davido
2024-07-06 10:56:00
21
augustine miracle :
please go to my post you will see my work I need help please help me and repose
2024-07-13 11:14:57
3
To see more videos from user @vh1cthor_, please go to the Tikwm
homepage.