I no fit use 10 minutes talk with my dad I go dey shake for leg nii 😂😂😂 Ner to dey complain everytime I don tired abeg tell your dad to add me join him pikin 😁😁😁
2024-07-19 08:48:41
9
Scope 🚸🍐💨 :
Abeg carry one of ur friends give papa make him enjoy him life Dakun, I go pay for papa 😂😂 I love him 😂 na my papa twins brother be this him like faaji like mad 😂
2024-07-19 11:23:50
2
usmancollection23 :
Best dad award 🥇 goes to this man abeg life is for living This kind girl no feel do shit like seriously cause she have freedom from home ✌️✌️✌️
2024-07-19 17:48:39
1
ayobami41912 :
The man understands life . The daughter won’t fuck up having this kind of dad .. shouting at her won’t solve anything
2024-07-19 10:33:39
2
🦋🥀Zanami 🥀🦋 :
Ur daddy single am ready to move on 😭😂😭
2024-07-19 16:08:56
2
liberty🇳🇬 :
fatherhood is proud of ur daddy 🥰
2024-07-19 09:27:36
7
Rikky Berry :
Abeg tell daddy location😂😂baba oni baba😂
2024-07-19 14:36:30
3
Ahmed :
This your daddy na cruise 😂
2024-07-18 20:06:01
5
Akorede Olaitan :
Ajee seh baba way sabi way God bless you sir 😹
2024-07-19 14:30:58
1
~FATIMA🔋❤️🫶 :
Drop location for p man😂😂
2024-07-19 16:38:14
1
FAMUYIDE OBATEERE🐳 :
😂 oshey Bop daddy omo oro mi, make this man come be your Inlaw make una dey gather enter club give baba two babes lowkey 😂
2024-07-19 09:07:37
1
Q$€£¥ :
Omo na sabi daddy b dis one I too like am
2024-07-19 08:45:07
2
RIDWANULLAH 🍀♏️ :
Your dad is a genius 💪🏾
2024-07-19 11:18:55
1
HR :
😁
2024-07-19 16:31:27
1
post malone02 :
😂😂😂😂😂
2024-07-19 04:08:45
0
Ariyo Omotayo Olayin :
Daddy’s understand na only mothers no Dey gree 😂
2024-07-19 12:41:18
2
Happiness :
Win win! 😆
2024-07-19 09:11:21
1
Marylin :
Daddy no the vibes 😂
2024-07-17 14:38:53
0
༻꧂BIKEH🩷🎀༻꧂ :
@💕🥹SWEET GIRL💕🥹 this papa sabi 😭😹💔
2024-07-19 11:23:22
1
__babydunni :
Awww 😂❤️
2024-07-19 14:52:02
1
@LACHYY_EVENT&SUPRISES🎁 :
This your daddy na my papa twin brother 🤣🤣🤣🤣
2024-07-07 23:00:28
1
Amoke oni pata :
🤣🤣🤣
2024-07-19 06:32:53
0
OLUWAPELUMI😎 :
💯 for your papa 👍👍
2024-07-19 14:30:38
1
FOCUS :
Sebi nah one daddy be this, my own dad will just they frown up and down 😂😂😂
2024-07-18 20:42:04
1
ABEOKUTA TAILORGIRL🌺 :
Na all this pikin wey dey always bear abigeal😂😩💔
2024-07-19 12:27:26
1
To see more videos from user @only__1__adun, please go to the Tikwm
homepage.