@ben_013: 💔 #fypシ゚viral #goviraltiktok #trending #nigeriantiktok🇳🇬

BEN
BEN
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 10 July 2024 17:25:10 GMT
56264
5834
506
321

Music

Download

Comments

pe_a_ceful
pe_a_ceful :
Buy land , buy corrola keep so you go Dey run bolt when things tight
2024-07-10 20:53:27
227
sebawisher
Seba_Wisher :
as I dey so nah 0.12naira dey my account, I can't even post my self cus ....💔 low profile 😞
2024-07-10 19:32:20
10
stay_prayed2
stay_prayed2 :
Una don still start dem say 100k una Dey put 10m abeg oo 😂😂😂
2024-08-08 07:18:55
0
tinubu151
LOGAN 🇳🇬🇫🇮 :
If person dey cashout before and Eno see shishi again wetin E mean
2024-07-12 17:30:19
2
oloruntobadaniel13
丹尼尔 :
me dey find 3k you dey talk about 10M you get money ooo
2024-07-10 19:27:53
3
savagedaddy23
SAVAGE :
Them say nah man dey do man normally 300k everybody dey put e reach your turn you turn am to 10m
2024-07-22 12:06:45
4
hushmonet6
Hush Monet :
please bro i fit see 3k for ur hand😢, am very broke right now 🥵😭
2024-08-08 10:19:46
14
evil_eddy
Healing❤️‍🩹💔😞 :
Ig vendor needs 🙏🙏
2024-08-20 11:19:16
3
whereis_sammy
Whereis_sammy :
So you people use to have up to 10m? Wow billion dollar kids
2024-08-17 14:57:27
0
delight.55
De light :
We never settle the 100k own finished una done bring 10m again
2024-07-10 19:40:39
1
harboi_btc
Harboi_BTC 🧌 :
What about we way never see 500 k
2024-07-10 18:56:01
1
bigh_micky24
𖣂Idris💕 :
What of we wey dem steal our phone 😭
2024-07-10 19:23:06
1
ademo_fundz
Ademo 👑❤️ :
What about we wey never see 200k for Aza💔😩
2024-07-10 19:22:22
5
tega_0001
TEGA🌳OF 💐GOOD🌻 LIFE🌼🌹🥀🌕 :
I swr 😪
2024-07-28 17:16:07
0
dera5671
Rhubii💨🥷 :
Chai me way dey find 2k like mad 💔
2024-07-10 20:29:11
24
maxwel9649
maxwel :
Me wey no get 1m unkon 🏡
2024-07-25 13:12:03
0
topazmalay
Topazmalay :
I think say na 5M 🥲💔🚶
2024-08-08 19:50:38
0
destinyyy733
FΛMӨЦZ :
When I de try gather 1 million since ?😹
2024-07-11 16:51:22
0
zaneugo
💫Ugo The First Son🥀 :
Be like me wey I Dey spend 1k a day 😂
2024-07-10 18:10:51
4
8iskra
<><>丨OSIRIS :
me wey 10m na my life changing
2024-07-10 19:32:32
1
if33lnew
IF33LNEW :
I never even get 1m before 😩💔💔💔😞😕
2024-08-26 18:45:10
0
paper_chase2
ENIOLA🥷🏿🌴 :
Na 100k we agree on which one be 10m again 😂
2024-08-17 18:47:23
1
smile_evenwhenitshard
S🌹M❤️I☮️L👑E😘 :
😅😅 Omo e really finish ooo 😂😅😂😂
2024-07-10 18:59:19
3
holy.white1
Holy white :
what of we way get 200 naira for aza 🤧
2024-07-10 19:13:23
20
To see more videos from user @ben_013, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About