@richywest2: Una papa😂 #richywest

🫀
🫀
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 11 July 2024 07:56:58 GMT
44703
7263
280
233

Music

Download

Comments

mrfavouriteguy
mrfavouriteguy :
Literally me. 20M for aza I go follow you cry wey get 2k or sad pass you 😂
2024-07-11 22:38:33
49
lollyqueen124
Sweet 💗 Ijaw✨gurl🥹 :
Accept my request please🙏🙏🥺
2024-07-11 10:26:43
7
alegikolawole
alegikolawole :
7M for aza i go still crying
2024-07-12 21:22:14
3
zaddyflair
Your love 😍💕✨ :
Money Neva reach where I expect m 😂 no be say e no Dey
2024-07-12 06:06:40
46
bigbabyfavour27
CEASER 💔🥵💦 :
That money wey u get pass me person spend am for hospital just now and him no still make am ☹️
2024-07-11 21:24:54
22
war_baby_1
ADE🦇 :
M fit dey aza. Make baba no still guide
2024-07-11 23:13:20
3
kingsalinco24
PR✞SONER𓃶 🚫 :
Who else is watching from prison 😞
2024-07-12 19:48:47
0
empirebadone55
🫀 :
That one self join 😂😂😂😂
2024-07-13 13:57:25
1
cyn_n_thia
cyn_n_thia :
Make we con Dey fear you
2024-07-12 01:23:56
1
slimjay_0
CALL_ME_EBERE⚫️ :
President general among all nations
2024-07-12 02:04:25
2
matmix21
YOUR FUTURE BOYFRIEND 🌚❤️👑 :
Na me be this 😭😂😂😂
2024-07-12 00:14:53
1
ber.ry_x
ʙᴇʀʀʏ 🐐 • friends :
Real 😂💀
2024-07-12 15:20:40
1
michael60_6
Michael🙂‍↔️💕✞ :
This guy don talk my life 😂😂
2024-07-13 04:09:59
1
udee_b
Udistired :
Normal 😂
2024-07-11 08:29:18
1
zo_la29
Zo_🕸🦉LA29 :
I still get 10k this night o😮‍💨😏😂
2024-08-03 20:42:28
0
bob_joe1
💨 Bǐġ jœ💨 :
Lowwwwwwkeyyyyyyyy✌️🔥😆
2024-07-31 18:31:30
0
gods_favorite2000
City_girl 🦄💜 :
I need a boyfriend 🥺🥺
2024-07-12 02:46:49
0
big_kaka07
Big_kaka07 :
That won still dey but no be when eh remain 2m ooo 😂😂
2024-07-30 17:55:48
0
strode_linda
Linda Strode :
I get 5M for aza but I still feel like I’m broke 😞
2024-07-13 14:48:28
0
ask__of_reality
Reality4kt :
u sef ur papa na me de awake I no blame you😅😅
2024-07-12 12:21:18
0
ray6_x
𝙍𝘼𝙔 ¿ :
somebody say scraa ✌🏼
2024-07-12 11:16:18
0
pinkywealth01
Nurse ayomide :
No loud am nah 2k Dey 😂
2024-07-29 21:51:54
0
bhe_smart
Bhe smart💰🦾 :
My depression no mean sey I broke, it just that I no get money to spend 😞
2024-07-12 09:44:02
0
godlovesyou999999
classic wacko ❤️‍🩹🙂💫 :
na people when dey depressed online na Happy for real life pass seff (like 70 percent 😂)
2024-07-12 01:41:39
0
alal.ade
alal.ade🙂↔️❤️ :
It’s call lifestyle👨🏼‍🦯↔️❤️
2024-07-25 20:17:45
0
To see more videos from user @richywest2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About