You guys don't know the logic this politicals is using for Nigeria citizens trust me we will miss Tunubo if he finish his tenor the same way you guys is missing Buhari, they are making us to miss them
2024-10-04 20:51:27
0
Hameed :
mama say na slay. abeg war no good
2024-07-12 09:45:05
478
miralex110 :
If they see tinubu now them go Dey hail am 😂💔
2024-07-13 04:06:25
193
MR. WHYTE 🇳🇬 :
once e set
na churches I wan they scatter for my area
for small street when I dey almost 6 churches dey here, dey disturb person up and down
2024-07-12 09:34:39
68
CORRECT-MAN-20🇬🇧🇳🇬👨🏻💻 :
The one way Dey vex me pass na beans 😭😭😭
2024-07-12 09:16:49
360
Meyer :
It’s can if only we end tribalism 💔😭✌️
2024-07-12 07:51:54
386
Am :
How dollar taken affect food wey e be say na we the produce am
2024-08-06 15:10:24
0
Emmanuel Durojaiye :
lol but I been hear say Igbo aka birifa people no Dey suffer 😂 una never see anything 😂
2024-07-12 15:02:28
8
fearGod551 :
the second guy for me🤣🤣🤣🤣🤣
2024-07-12 09:10:31
288
Davidcreg :
gari no common again ooooo
2024-07-12 03:21:38
252
Uncle Currency 001 :
No Nigeria pls
No to war
Sending love from Sierra Leone🇸🇱🇸🇱
2024-07-14 22:30:23
10
IcentBen82 :
People the complain food the other one they talk of ogogoro 😂😂😂😂omo this country is very complex. No man can fix it 😂😂😂
2024-07-15 14:37:23
39
user6656841273173 :
divide this country for good
2024-07-12 10:59:21
123
ajiya :
Tribalism can never allow us archive what we want in this country 😏
2024-07-24 22:58:50
20
M_Official ☑️ :
una never see war that is why Una dey glamour for war .
2024-07-30 14:08:12
1
SmallsNations :
The meat seller will be like... Madam talk finish come price meat 🥩😂
2024-07-12 12:16:09
208
DrewTari :
My grandfather is calling himself lagos boy😅😅
2024-07-12 14:47:11
122
mayor_edu :
next election will tell us if U people are saying if is true or not
2024-07-13 14:55:38
27
Chinonso :
I like port Harcourt my State if you are raised in port Harcourt you'll know that every word from these people they mean it.
2024-07-21 15:14:09
22
Godwin :
politicians make una get seance now before is too late ooooo
2024-07-12 11:07:51
38
user04961724683 :
Pain everywhere
2024-07-12 11:25:28
61
Hameed :
War no good abeg
2024-07-12 09:44:22
13
kingsleyfelix436 :
nija are not happy again ooo
2024-07-12 06:51:37
52
To see more videos from user @soartvs, please go to the Tikwm
homepage.