@samdrunkk: Listen to this advice 😂😩#viral #fypシ #food #Foodie #foodtiktok #FoodLover

Samdrunkk comedy
Samdrunkk comedy
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 12 July 2024 13:37:08 GMT
73135
9829
510
441

Music

Download

Comments

mikky_omolile
Mikky ☆ :
Dem no even dey Shear am again. food don cost for dream sef 😫😫😫
2024-07-12 14:30:17
69
mimilolo1305
mimilolo🥰❤🦋💦💥💋 :
they wan give me ice cream today but I no collect 😂😂😂😂
2024-07-14 06:59:38
13
beejosh24
Blessing 🌺 :
Samdrunkk haven’t you done enough 😹😹
2024-07-12 13:57:01
9
perfectdelicious_
chioma37 🥂💞💜 :
Omo na better eba and egusi soup I chop for dream 😂
2024-07-16 07:26:38
8
okohemmanuel308
Legendary001🖤 :
omo i chop turkey and jollof rice oooo Dem come miss am for me with Holandia yogurt 🥲
2024-07-12 14:18:23
7
kingpellyvibes
pellyvibes :
but I no see better food for dream again, tinubu regime done affect my dream😅😅
2024-07-12 14:03:54
5
iammehdley
Mehdley🦋 :
We dey go live today😂
2024-07-12 14:06:46
3
anthony_max40
anthony_max40 :
It’s been long I see food in dream
2024-07-15 17:06:48
2
oluwa447
oluwa :
I drink tea and bread for dream yesterday night
2024-07-17 11:06:31
2
onyeka986
Onyeka kings :
where you see food for dream again? food don dey scars for dream
2024-07-16 04:18:20
2
chunkdid
chunk did :
When I was my country the use to do am but since I travel nobody come my dreams ooooh I think my village people don get passport
2024-07-18 20:15:50
2
santosdino2
Santos :
the no dey give food for dream again 😭😭😭
2024-07-17 06:35:10
2
black.cheily
black cheily 🎶 :
i go help you pass the message 😁😁😂
2024-07-12 22:00:07
2
imomi_e
Oge Okoye :
U sure say food Dey dream like dis ??everywhere don had oo 😂😂 because them nor Dey bring food for dream again oo 😂😂
2024-07-16 06:53:35
2
pickyperry8
pickyperry :
the people wey dey share food for my dream tinubu hard economy don reach them too🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-07-17 19:04:49
2
pickyperry8
pickyperry :
my dear i no remember the last time i eat for dream hardship don reach dream 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-07-17 19:02:48
1
millicent.love.20
Millicent love 20 :
😂😂😂😂
2024-07-12 14:48:53
1
everyoungjw
everyoung :
Fact
2024-07-17 19:32:56
1
edu_boy_1
SHAPIRO_KING👑 :
Boss do video for me 😂
2024-07-12 13:52:08
1
mena01297
Mena 💋😋💋 :
🙃😳🙃
2024-07-15 02:40:04
1
dtb.voiceit
dtb.voiceit :
my chef for dream na badass
2024-07-17 17:00:02
1
edomanjojo080
George Royal :
Nah me dey beg them for food for dream sef 😭
2024-07-17 19:41:47
1
monacosixtee
Shola :
Your papa
2024-07-15 22:41:44
1
anny.gold56
Anny go l d :
😂😂😂😂😂
2024-07-19 12:10:53
1
user9258766071986
user9258766071986 :
the wan dey give me last week i still dey warm am
2024-07-19 21:05:00
1
To see more videos from user @samdrunkk, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About