@lacatell: Nigeria police will wine you idan , no panic ... #Dont forget to follow me , i will drop the part 2
Lacatel
Region: NG
Friday 12 July 2024 18:48:36 GMT
Music
Download
Comments
🥀... :
In everything you do no allow police carry you go station o 😩😂
2024-08-28 16:37:16
3650
☠️HIDEITALL🙂↕️🍃 :
Leave am he go press 300k for that station 😹
2024-07-13 12:23:25
2317
emmyotr🎭👿👹 :
police dey arrest for soap again??
2024-08-08 18:44:16
999
Big Zee 👿🦂🦂 :
The other police officer be like tobi nation😂😂
2024-08-29 07:33:12
437
Slyman Mike :
no be dat one way you dey talk inside bus ooo if you reach station omo dem go price you tire
2025-11-09 04:46:21
9
LĒA$T🪄🎩 :
bor you no send their papa
2025-10-04 08:43:52
12
『təżi』 :
I dey 2025 gather 🤣🤣🤣
2025-10-15 12:52:17
15
neverbrokeagain552 :
Shuuuu for soap again 😂😂😂😳😫
2024-08-28 16:27:26
69
arobe star ✨ 7. 🇳🇬 :
Nigeria police 😂😂😂😂
2025-11-19 14:14:40
5
CL$ :
Nah so I been do, dem carry me reach station beat nonsense comot for my body 😔 I still pay pass wetin dem been talk for road
2024-09-01 01:19:05
17
lash.by_presh :
Ahh this guy na my friend ooh 😭🥺💔
2024-08-08 13:39:11
19
أُسَامَة بْن عَبْدِ الله :
If you don follow police drag before ,say hey 🤣
2024-10-10 17:26:10
11
🕷️: :
Some pple get one kind mind😭
2024-09-10 00:44:07
10
Šämüęļ ŵïłfřẽď❤️🥷 :
Him no later press anything 😅rodi na Werey 😹
2024-10-08 23:29:13
8
Raffaele :
e be like this boy papa na DPO 😂😂😂
2024-08-09 00:21:30
24
GOE🛐 :
I fell that yr confidence 😂
2024-07-12 22:51:44
41
benzz man :
This police man na okokomaiko station e dey
2024-10-02 15:53:24
7
G O D W I N 🇳🇬❤️⚽️ :
Shuuuu for soap again 😂😂😂😳😫
2024-10-09 22:24:37
6
GHOST.RIDER.0001 :
Okoko police
2024-08-08 16:22:41
47
Micheal William :
Na Ojo police man be that
2024-08-09 19:52:57
29
KING 👑🇺🇸💙 :
If you reach station money go still fall out for your pocket
2024-08-08 20:50:00
17
cusTard :
Wo I don tell police say na my religion..as him be Christian me also be traditional..😂😂😂
2024-10-01 11:32:36
6
BROCK_TV✊❤️ :
Okokomaiko Police too kala… him go must press money wen e reach that station 💔
2024-08-28 15:36:28
5
Richard Donald :
All this one no concern me go that station go Video part two come 😂😂
2024-10-03 20:53:40
4
Kazobeads(Adisa) :
i love wat you are doing but next time dey mention their names. na so them pack innocent people for prison
2024-10-10 18:16:40
4
To see more videos from user @lacatell, please go to the Tikwm
homepage.