@mkodesire: How can you do this to the ownwe of the house 😭😭😭 #mkodesire #viral #house #fifa #trending

MKO desire
MKO desire
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 12 July 2024 20:30:31 GMT
149059
17685
330
555

Music

Download

Comments

sirsuto
Sir Suto. :
But even if e no sabi play…den no fit beat you 30-0 within 40 mins. E no possible
2024-07-13 01:01:00
107
user5594998165813
user5594998165813 :
na edit abi wetin 30-0 no possible for 89 minutes sef
2024-07-14 10:28:44
8
annieblue27
annie :
Who notice sat cursor nor de the players head 😂😂
2024-07-13 13:24:08
0
m_niyi1
Neeyi 😎 :
Y’all saying it’s not possible 😎e be like say them never put game for 30 mins for you before 😂😂😂 😏😏
2024-07-13 18:25:02
15
blaqdee001
blaqdee001 :
Bro I understand ur pain naso my werey friend do me too first half he don dey give me 3:0 e con be like say i never play d game before in my life but we no finish dat match sha i scatter everything 😆
2024-07-13 17:10:37
6
big_stan__
Big Stan😈 :
Which club he Dey use 😂
2024-07-14 13:49:04
5
bayo_k.o.p
Babatola Mathew Adebayo :
Normal e no Dey possible but if you try beat me pass 5 goal difference for my house, you no Dey come my house again be that 😂
2024-07-13 06:19:03
19
sugarush2580
Sugarush2580 :
Not possible in this life 😡for ps3
2024-07-13 13:29:27
2
haywhyy01
HAYWHYY01 :
MKO Once Said?
2024-07-13 11:54:35
1
ashela44
ashelafrancis :
Mko 30-0 sounds the same
2024-07-13 19:17:10
12
civil_money
Civil money $$ :
This is me i go quit game off socket 😂😂😂
2024-07-13 06:10:39
1
ryancasidy
Ryancassidy :
Not possible jor 😒
2024-07-13 18:37:04
1
iam_tblvck
T~blvck 😇✌🏽 :
POV: @OMO~OBI 🇳🇬💙🥷🏼 when you're playing game with leye 😌😂
2024-07-12 21:32:35
5
innocentbadboy18
THAT 🥷 INNOCENT 🥺BADBOY🧑‍💻 :
@___GODZILLA__
2024-07-13 18:56:20
1
motola_sew_sentials
Motola Sew'sentials👘🪡✂️🧵❤️ :
This guy be calming down na😂😂😂😂
2024-07-12 20:51:31
21
angelfemo.1
Angel Femo✨ :
😹😹I no fit forget the day I go my guy side wey I jam their champion for there, the werey say e go spell my name. naim I make mouth say e no fit seh 😹😹 nepa carry light sha and I go my house 👍
2024-07-12 22:20:44
5
zaddylaugh
Olamide💕 :
@Sonekan opeyemi come and see your friend Dey sweat 😁
2024-07-13 09:51:33
1
mrgoldz1
Chriz Goldz :
Why him go dey use Soccer Aid against your arsenal?
2024-07-13 12:21:25
3
tee.vybez
Tee vybez :
@Olamhy @Young money 02 @F A W A Z ❤️‍🩹 @BHADMAN @Man of the year 🌎🏆
2024-07-13 20:26:30
1
realemeritus008
Emeritus008 :
Na O for MKO make am get 0 😄😄
2024-07-13 05:09:57
11
user1530342216688
abisola :
mko once said shey o fe so fo ni
2024-07-13 08:55:45
3
dml800
Łøñẽř :
30-0 42 min e reach to remove d ps Abeg 😂💔
2024-07-12 21:21:48
6
ask_for_pa_pi_pm01
PA PI :
@Phavourmarlos 😂
2024-07-14 08:38:06
1
dami_calvin1
dami_calvin1 :
Even your name sef na 0😂😂😂😂
2024-07-14 16:12:50
1
brightabel3
Bright :
😭😭😭🤣🤣🤣🤣🤣 he even suppose carry the t.v join am🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-07-12 21:09:21
7
To see more videos from user @mkodesire, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About