@oscjed: That screenshot she show you no mean say she no dey cheat sha 😂 #foryou #foryoupage #fyp

jed 🧸
jed 🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 13 July 2024 01:33:38 GMT
194418
20840
544
2283

Music

Download

Comments

_nneoma01
Nneoma😍 :
If them no show una now na still problem😂
2024-07-15 13:51:29
163
felonyyx
ℛê𝓍❤️‍🔥🧸 :
Na only the ones way no get money them the show to their bf 😭💔😂
2024-08-06 10:09:16
24
__radeese
🧸 :
Cheat or no cheat just enjoy your stay 🫶🏽
2024-07-15 08:56:08
132
_demy_3
ADEMOLA_fx📊📉📈 :
Or girl wey dey gist him boyfriend how guys dey ask her out 😹💔
2024-08-05 20:04:32
8
kvnglotto01
kvng lotto🥷💀💥 :
Awon ni won ya werey ju! Ahh Oyin e no go better for u ooo 🫵😭😹
2024-08-03 16:29:13
7
stw__me
WŸT :
Na this position one of my guy dey but who I be way I wan Dey advice person way dey in love abeg 😂😭
2024-07-16 16:41:19
15
smilelovexena
S(:💞 :
I want to go viral 🥺😩😢
2024-08-08 11:37:01
0
kenefundz
Kene_Himself🪐 :
Why the location Dey show Ekpoma 🙃
2024-07-19 11:22:32
4
chase41951
🦦🌴 :
Make I tag my ex 😹
2024-07-29 14:40:57
3
ellino12
Kanah🦇 :
In case you see this repost na cruise I don’t buy it 😹😭
2024-07-16 14:11:07
3
horbali7
A_💤 :
My gf Dey do am for me before nah how she see advantage to use my head🥲😂
2024-08-05 06:47:22
2
n1ghtr4ge
NightRage :
she does that to make the boyfriend keep his guard low
2024-08-09 17:27:41
0
jenix042
🎭 :
I can relate 😩😂
2024-08-01 15:57:42
3
kolapo0011
Kolapo❤️ :
Who’s is watching from ICloud 😍
2024-07-20 10:48:37
2
deri_ckk
Gₒd gₐₜ ₘy bₐcₖ 💥🌴 :
Real😔💔
2024-08-04 14:20:47
3
olaitan__dc
SON OF GRACE 💦😱😈💚 :
Nobody cheat pass girl wey dey give her number to any guy that just meet her 😁😂
2024-08-03 19:00:47
2
jrst_emil
EMIL🦄🌹 :
Guys I reposted but I might not sleep at home this week sha 🥲
2024-07-19 19:21:21
2
bravo2s
SMART💫 :
Na my babe you they talk about 😂
2024-08-06 20:52:08
1
bigfancy10
bigfancy10 :
If eve fit deceive Adam who I be ?😞
2024-08-06 18:23:42
3
zee_general7
Zee General :
comrade we gather in peace to witness vawulence 💔😂
2024-07-13 06:41:43
13
ademolaalabi0
WALIU :
I know before 😒👏
2024-08-06 13:05:33
1
babyshelma
Shelma🌼 :
My table 🤣🤣🤣🤣
2024-07-15 19:14:43
19
empire_juju_mainpage
𝔼𝕄ℙ𝕀ℝ𝔼 𝕁𝕌𝕁𝕌👿 :
Na my babe you dea talk about 😂
2024-08-06 23:35:07
1
datprettysmilen15
@datprettysmilen15 :
Y u go cast update nawn 😩😂💔
2024-08-04 02:42:25
1
korsi52
MOG256 :
Na this exact position I bin day 🥹 wen I feel say I done see LOML💔
2024-08-04 21:19:18
2
To see more videos from user @oscjed, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About