@nigeria 🇳🇬 this people are richer then una papa o. Una suppose to dey beg them for help 😂😂
2024-07-13 20:58:10
226
Eziakonwa Obinna The 2nd :
Na max de sing for background
2024-07-13 20:21:58
420
thriple-t :
omo see muscle
2024-07-13 21:17:45
608
🅼ARX :
na why z force kick una be this😂
2024-07-14 05:46:21
104
Samuel Paul :
Baby girl you no dey America again o 😂😂😂😂
2024-07-13 20:13:14
176
flamezy ricky :
welcome to Nigeria baby ❤️here we cook all kinds of things😂😂
2024-07-13 20:44:37
78
Ayod Nax :
Please dance amapiano
2024-07-13 21:26:41
18
wendystark :
Let’s start cooking 💔😂 🇳🇬
2024-07-13 20:10:23
272
lovepool-jr :
who be Nigerian here abeg😅😂😂😂😂
2024-07-13 20:25:38
140
just.ashley_ :
Does she reply to comments??🥺🥺
2024-07-13 20:28:32
2
StormRider YT 🔥👨🍳 :
Make una teach max work abeg even if na Aza man make e Dey do 😭😂
2024-07-13 20:32:00
215
Best4k wallpapers :
Omo I don land 🤣
So Phoebe still no advice Max?
2024-07-14 04:30:15
15
Leo kay ♌ :
abeg make Dem start dey act thunder man again cause if Phoebe continue dey gym she go strong pass super man ooh 🤲😆
2024-07-15 21:08:38
15
ThatAgegeBoyy :
no go warm eba chop😒
2024-07-13 20:24:55
13
Á😊Ñ😋Ø🥰Ñ🤬Y😎M🙄Ø😏Ù❤$$😘 :
so na only phoebe no start pos work😂😂
2024-07-13 21:05:40
2
Caily 🤍🤍 :
Thundermans was my childhood 🤭
2024-07-13 20:06:52
10
Mark™ :
here before the Nigerians
2024-07-13 20:09:53
9
Thomas_krauze :
hi Idk if this is smith to ask lol, but could you make a body positivity video? myself and hundreds of other people might need it lol. just been feeling down Abt myself. and ur my favorite actress lol
2024-07-14 04:19:24
1
❤️🩹Bad_🤟Boy_Teddy🧸 :
You sabi dance Mara?😂
2024-07-13 22:48:03
35
Savage🥤💐🦅 :
Villian work no pay max say na music him want do😂💀
2024-07-13 20:28:58
40
Petersglam :
I’m a braider abeg patronize me
2024-07-13 21:19:50
1
Somebody 🙂🫠 :
@DWEEB 🧢
2024-07-13 23:08:03
2
Frank :
before crime dey chase max now na max de chase crime survive
2024-07-14 11:18:58
4
To see more videos from user @kirakosarin, please go to the Tikwm
homepage.