@f__ocuss: #omahlay #hellobrother #omahlayfans #lyricsvideo #lyrics_songs #afrobeats #naijalyrics #musictok #tiktokmusic #foryoupage @Omah Lay @TikTok

Micheal❤️‍🩹
Micheal❤️‍🩹
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 16 July 2024 11:00:17 GMT
75899
12631
544
1074

Music

Download

Comments

olamide34659
Olamide😡😡😡🦍🦍 :
Even to ask have you eaten day fear me 😹😹
2024-07-17 08:25:43
145
babcy111
$BABCY👽 :
I swear only 2k go turn una to enemies 💔😂😂
2024-07-17 07:41:39
337
fabregas063
FABREGAS 🇮🇩🥷 :
Even to ask them how are you the fear me 😂😂
2024-07-16 18:57:54
211
dadder606
Dadder :
“I will be fine 😭😭🥺🥺”… nothing do the werey o 😂
2024-07-18 13:09:03
45
nazzyofdhgudlife
𝕀'𝕞 ℕ𝕒𝕫𝕒 Ë𝕜𝕡𝕖𝕣𝕖🎌🦅 :
U Dey sell cap? 😩
2024-07-16 12:41:53
78
olawale_brammy
B R A M M Y 🎭❤️‍🩹❄️ :
Billie Eilish self dey learn from them 😂😭
2024-07-17 00:27:59
55
godsfavorite500
Ella🥶 :
nah wen Dem never chop, depression quotes go full status 😭😂😂💔
2024-07-18 23:28:27
2
jomilaa6
__✨OLUWAJOMILOJU✨♍ :
abeg allow us to save 😂😂
2024-07-17 21:59:35
2
sommy_fundz1
SOMMY :
I swearrrr , I Dey even fear to ask what is the problem 😂😂😂
2024-07-16 11:54:23
26
_big_d03
🪐 :
@Ex boyfriend real 😂
2024-07-18 10:13:40
0
fizzy_57
🍡🍥Fizzy🪂🧑‍🎤 :
Me:How are you doing Her:am not fine Me:may God be with you 😂
2024-08-13 22:01:28
2
vadi_powel0
1 9 6 0 🫀. :
He reach one time all of Dem dey pray mk dem thief my phone 😹😭
2024-07-21 06:02:10
0
harbee_00
Bibah :
I'm their leader 😩😂😂
2024-07-17 08:50:53
6
_amychi
_Amychi :
I Dey find I go post now wey go make people pity me😂😂😂
2024-08-16 19:12:57
2
pinto_002
I need $1k :
Juice world no sad reach we TikTok boys too 😂
2024-08-29 21:20:20
1
cryptosweet1
Lord Crypto :
Nah hunger😅💔
2024-07-17 06:40:27
6
anambrabeauty2
CHI❤️ OMA :
Na me be that I too Dey beg 😂😂😂
2024-07-18 06:14:51
1
nbacash
🙂‍↔️💡ℕ𝔹𝔸 ℂ𝔸𝕊ℍ🌴🙂‍↕️🐉🫀 :
@deejah😪🥀🎀 is that true?🙂
2024-09-16 18:49:31
1
____vallerie
VALERIE✝️❤️ :
Girls dea really suffer o 😭
2024-07-17 09:21:45
4
arewasweetlife534
🫀Pretty🥀Scorpio♏️🧸 :
I swr 😭😂💔them nor dy ever happy😹they alway post sad things from January to December 😭😂💔💔😂
2024-07-17 04:40:13
4
treasure7318
Treasure 😩😍 :
so reallll😭 what's app don tire me especially the ones wey dey post sad quotes 😭
2024-07-19 21:00:31
2
honeyboi30
HEISFAVOUR :
Oga allow us dey save video 😂😭
2024-07-16 23:27:22
1
slime_of_all_time
SLimE💚 :
Dem no Dey ever Dey okay😂😹😭
2024-07-20 06:11:36
1
user1365242814214
Precious 💙 :
me I'm not sad oooo ,ah dey catch cruise for my own status 😎🥰😂
2024-07-17 06:03:02
1
gerald.1918
Gerald theddus :
dis days we no day we no dey drink water keep cup ,na so so hreat break 🤣🤣
2024-07-17 06:56:02
1
To see more videos from user @f__ocuss, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About