@omolabake370:

❤️❤️Omolabake❤️❤️
❤️❤️Omolabake❤️❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 16 July 2024 17:18:07 GMT
27719
1044
190
17

Music

Download

Comments

kemzy5200
kemzy520 :
dat is what am facing now the chemist wey dey my front wey no sell foodstuff when I come there dn dey sell everything dat am selling she will also go to my customer house go dey tell dem to stop comi
2024-07-17 11:07:45
5
tomilolatoyosi
Tomilola💞💞 :
Your customers will surely come ….and sis get a big Bluetooth and add some sweet led light to the shop …add paparazzi…so she go know seh the difference is clear….May God enlarge your coast 🥺
2024-07-16 19:47:56
88
adeshola210
︎꧁☆❤️❀ᴬ𝙮ⲟ𝘮ⲓ๔ε❀❤️☆꧂👀 :
Sis u no need to think about it be jovial with ur customer make sure u stock ur shop and keep praying avoid anything that will cause fight between u and that woman (mix ur early morning urine with
2024-07-17 07:10:08
0
omobola_omofolawe
Omobolanle Omofolawe🥰🥰 :
What am facing right now as omo like wey I be I don turn gbogbolowo and no Dey look herside
2024-07-17 09:47:08
2
oluwapelumi165
Oluwapelumi Esther :
Sis just be prayerful and have faith in God🙏I’m doing POs and d woman in front of my shop is also doing POs and guess what even though he’s a landl
2024-07-16 20:34:50
5
ariyike23944
Ariyike23 :
Sis God will provide 🙏alanu a dide 🙏yoruba people do say orogun owo lo le ju,anytime ur rent money is due leave her shop for her,M talking from experience sis
2024-07-16 23:17:29
5
bosqueenstores11
Omolabake 💋💋 :
Mesef go start to Dey sell drugs so she go know Aw e Dey be for body
2024-07-16 20:34:47
1
user828587876
Doctors Pride Agbeni :
nurse dey sell alcohol
2024-07-16 20:32:36
0
harike860
Harikecastle❤️ :
Be prayerful sis Dem go suffer am ✌️don't used any evil to pay evil focus on your business and pray 🙏 me wey tell friend Thiers vacancy in my shop
2024-07-16 20:47:02
0
itunuoluwa_16
SILMBERRY🫶❤️🥰 :
Don’t cry sis just be friendly with the customers that are still coming and get Bluetooth and some other paparazzi make ur own different from hers god will surely bring ur own customers 🤲🙏🥰
2024-07-16 21:32:59
0
dejokepearl
Dejoke Pearl❣️ :
Na so them Dey do Abeg if ur money don finish pack oo pls ran for ur life
2024-07-16 22:16:48
0
beautychanter
Beautychanterashabi :
That’s their doings OO am telling you KOLORUN GBAWAA LOWO OROGUN OWOO
2024-07-16 17:41:00
2
eniolaoyinade
Eniola Oyinade :
Funny you y you dey cry if god don’t want you for that place you can’t see money for rent ok and two if na inside market you dey shay you go pack out
2024-07-16 23:06:59
0
temilade0210
Temilade🦋 :
Your customers will come and be prayerful….Same thing happened to me when I just got my shop…I got injured the following week I start shop and the injury lasted 3weeks untop say I just hit my leg
2024-07-16 20:46:06
0
shopwithire
READY TO WEAR VENDOR IN LAGOS :
Get speaker and play songs put led lights awon werey 😂 your customers will come in Jesus name
2024-07-16 20:09:40
3
yeesha_toolz
Adejoke :
Why u con Dey cry ehnn … stop jare na so dem be 🙏jst Dey pray make u Dey see ur own do 🙏more sales insha allah
2024-07-16 20:02:11
3
darkgirls29
Queenniffy29 :
So far sey money Dey na oppression make you use kill if you wan finish her use omo igbo idea for her she go tire
2024-07-16 22:34:24
0
funkybee_collection
Funkybee :
This is my story presently, I just tell God Jehovah sell my market🙏 Gods owns this shop. The sky is biggggggg
2024-07-16 23:04:46
1
tujukas_tv
Teekay201 :
go and buy the can back
2024-07-16 19:36:06
0
rhayor3649
rhayor3649 :
U know need to cry if u Dey market 50 pple go Dey beside u Dey sell same thing all u need to do is just be Good and be prayerful 🙏 ur customer will surely come if u wan enjoy ur work just be jovial
2024-07-17 09:12:21
2
shayieee29
Seyifunmi :
Don’t cry babe,your own customers will come. Be more nice to your customers,look extremely good,package your goods,maybe add peppered ponmo and beef,nice loud music in the evening
2024-07-17 07:48:51
1
sweetmariam04
@Mimi✨💎 :
Rofia y are u crying , dat human being for u.. keep praying ur own customer will come
2024-07-16 19:49:59
5
kashmadame0103
Everything by kashmadame :
☹️☹️☹️
2024-07-17 06:31:25
0
junglejollofbyea
JUNGLEJOLLOFBYEA AKOWONJO :
Add pepper soup or pepper Pomo or meat competition is allowed na she go tire
2024-07-16 20:06:54
2
deborahaturu250
BIG LARA2024 :
Swears I don’t need to cry just be prayerful and careful don’t be close to her and do anything to improve ur business
2024-07-16 21:51:21
0
To see more videos from user @omolabake370, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About