@big_boldtv: #trending #tiktok #goviral #fyp

🦋Edo 🌏Queen🦋
🦋Edo 🌏Queen🦋
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 17 July 2024 04:35:39 GMT
187280
18619
986
1668

Music

Download

Comments

_clawsurgeonbyphoenix
YØนℝ Ƒสve CL͢͢͢A🆆 Sนr𝑔eon :
Make Una Dey quick talk nau 😫 I don carry belle and na Quadruplets doctor say I carry 😫😫🤣
2024-07-17 19:43:22
71
6ix94487
6ix :
My baby mama got me amazing twins but I nor fit marry her
2024-07-17 15:05:02
12
francabrown05
Franca brown :
I go born 2 then relax. Marriage Na scam abeg 😏
2024-08-12 14:52:06
3
official_martha6
Martha :
What if na twins once
2024-07-17 09:09:31
273
princeahmed8232
ola-Ahmed💵❤️ :
What is the huge different between babe mama and single mother,explain to me as a newbie
2024-07-17 10:04:12
21
brown.skin.girl398
Melanin 🦋 :
This man Dey use style Dey talk truth
2024-07-17 16:06:39
230
puresandy
pure Sandy :
una know quick talk i don born 4🥺🥺
2024-07-17 09:31:13
123
titiberry2
Titilayo :
What of baby mama wey born 2 buh na different man
2024-07-17 20:03:00
28
jessylawrence4
Jay mama😍❤️ :
I know a baby mama that has two and she’s living a luxurious lifestyle
2024-07-17 19:22:59
1
jdlove_
Joy🎀 :
I three kids I’m taking care of them myself
2024-07-17 20:30:10
8
_big_nanaa
BIG NANA❤️ :
But jada don born 2 na😂
2024-07-17 15:59:14
11
sugarmamismile
SUGAR :
na twins I born o 😂😂😂
2024-07-17 07:01:49
18
prettyashley2022
Ashley 🥰 :
Allow me save na Abeg
2024-07-17 13:45:39
2
jacyjoseph2
Jacyjoseph2 :
so as I don born 2...how we go take do am ?
2024-07-17 19:58:12
2
ruby_jewelry01
Modupe :
And I wan post dis for my status ☹️☹️but I no wan vex anybody for my contact
2024-07-17 20:05:21
4
odysseyxcobal
OdysseyXcobal :
U never see the one wey born triplet 😂😂🤲💔
2024-07-17 20:20:30
1
giftgolden10
Gnails empire :
Make I Dey arrange my bag I don get husband glory to God 💃💃
2024-07-21 14:26:06
1
vvtwins22
Bella ♋️💞 :
Na twins I born oo😭😂😂😂
2024-07-17 18:34:17
0
chiefprist26
CHIEFPRIST IKEMEFUNA 042🇹🇷 :
Na me go later marry your wife 😁
2024-07-21 10:43:57
1
__estwears02
Cici kheji❤️🛍 :
Na to use charm tie am down 😂😂
2024-07-17 20:25:52
0
ugochukwu_justice
Justice :
my friend babymama don born 3 and the guy don leave her
2024-07-18 05:43:11
3
sweetnesslight36
Nnajichiwenducelestina :
Let us save nah 😂😂😂
2024-07-17 09:54:27
4
alashabigrillscocktails
Alashabi grills&cocktails :
Na my mama head save me 🤲🏻🤲🏻😂
2024-07-17 16:30:30
0
ucheamaechi552
ucheamaechi552 :
God why I no fit Dave this video oooo
2024-07-17 07:35:11
2
To see more videos from user @big_boldtv, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About