@chennifar: Men dey 🤭😂😅😂 #chennifar #chennifarupdate #mendey

chennifar
chennifar
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 18 July 2024 15:39:40 GMT
100438
14497
736
1554

Music

Download

Comments

deafnumbdumb
Muzan_ :
1hr? Una Toto no get break time? God Abeg ooo😭
2024-07-20 11:04:16
129
justonecommy
Comfort Nse :
If I repost my ex go think say I never move on😁😂😂
2024-07-18 19:03:34
227
wickedgirlnamedpeace
WickedgirlnamedPeace :
My man always active 😂😂😂😂 sometimes he just takes water and he no dey smoke or drink o
2024-07-20 07:21:25
23
motherhen8
motherhen8 :
Make that man avoid me 😭
2024-07-18 19:24:40
729
babyyashake6
Ashakeee 🎀🌚♡🥺💕 :
Anything 10-15min I no Dey do 😭😭
2024-07-19 20:19:28
76
liberation202392
liberation :
I've never taken anything before and trust me, one hour is chaise play if I mean business 🤝💯🤝
2024-07-19 20:33:04
11
princess.prisca1
Princess Prisca :
is it one hour bit by bit 🥺🥺abi 1 hour straight???? like 30minutes +30 minutes 🥺🥺na wa oo
2024-07-19 14:18:25
5
bwety_
Beauty Peter :
Is Akwa Ibom men a joke to you 😂
2024-07-18 22:41:45
25
bam_bam102
bam_bam102 :
Tag those men abeg make i avoid them😂
2024-07-19 15:48:37
47
v..clashnickle
SKIN TO SKIN :
U no even say 30mins
2024-09-04 19:11:57
1
my_munat
My_munat :
Naso I find trouble, four hours, I started crying o 😂😂, e no go better for my ex
2024-07-20 11:52:50
3
abim_bola34
Abimbola :
Men Dey oooo 😂
2024-07-19 14:50:01
1
anitai.k
Anitai.k🌸 :
Have I told you about my ex
2024-07-18 16:12:00
7
ife_dima
ifedima🫦 :
1 hr ke abeg oh😭😭
2024-07-18 16:40:06
21
bennylovert
Benny🥰lovert :
No this one reach make we call names ohh mr Godlove Dey (my husband)😂😂😂😂😂
2024-07-18 16:37:13
12
kingniixk
King Nick :
Na who una go kee una dey find 😂
2024-07-19 09:18:24
21
jeriah73
favourudofia755 :
id Yoruba demons a joke to you 😭😂
2024-07-19 14:14:08
8
qwinnora8
Lover girl🥰😍❤️ :
lol is my babe a joke to u😂
2024-07-19 12:49:01
2
bozzbaby_ff
『ᴜɴ』BOSS🎮 :
1h ke is it house he’s building , what happened to 2 mins
2024-07-20 00:54:45
0
amandalovesnature
amandalovesnature :
Na house them Dey build😂
2024-07-19 17:30:38
0
lizz_signature
Dunni❤️ :
1hr ke 😹😭u won make i kpai ni 🫣
2024-07-19 12:09:11
2
phllamingo
Canice Flamingo :
I be woman ohhhh🤣🤣🤣
2024-07-18 16:38:02
9
ibukunoluwa__0
Ibukunoluwa.O🤍 :
Make the man avoid me ijn 🙏😂
2024-07-20 08:34:33
2
onlyonebimpys
Mss.B🦄 :
Make the man avoid me 🤣
2024-07-19 22:31:47
4
husseinfatima_
Fatima :
Iswear men Dey o😭😩
2024-07-18 19:07:47
8
To see more videos from user @chennifar, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About