Not everything is about money 😒 if she likes you she likes you
2024-07-21 05:59:39
73
A Y O M I D E 💔 :
I see fine girl … I admire… I move 🧑🏼🦯
2024-07-21 12:25:31
134
Angel Isabella :
I've been in a relationship that I was feeding and doing sub for him cause he was tight. if a girl sincerely likes you money will be the last thing she'll be bothered about
2024-07-21 19:01:52
1
ÀJ Styles🌴🙌🌈 :
we nor dey use money by love for this side 🤝😏😹😹💔
2024-07-20 11:05:23
35
I need friend 😢💔😭 :
Does anyone need friend😢
2024-07-21 10:51:45
4
Ibukunoluwa__0 :
Na man full comment section 😅…I feel you though,this is not even about buying love with money,when you love someone you naturally want to do things for them..it’s will get better ❤️🩹☺️
2024-07-21 07:52:51
6
BIGGEST DIMZY🦍👑💐 :
Una still dey check aza ??
2024-07-21 12:22:03
3
NSB :
A man is only loved for what he can provide . No allow anyone decieve you….
2024-07-21 15:49:14
10
NEDU :
even if Una date she go dey use the 2k wey you dey give her take dey do transport go dey meet her main Bea 😥😌
2024-07-21 08:50:08
4
Last Born ❤️❤️ :
One gilr just left me for another guy, cause i dey hustle hard, while the other nah yahoo guy.
2024-07-20 17:02:09
75
0%💔♉ :
and den d one who stayed even if there eis nothing u decided to break her heart
2024-07-20 21:33:05
1
Alice Thomas :
Nah 46.5 naira Dey my OPay like this 🙂
2024-07-21 08:26:05
5
Jesse :
she said I love you, I begin reason if she mean am, or she one use me cath cruise
2024-07-21 21:02:45
1
Oba Goal wfj🌕 :
Nah transaction una dey use to buy love 😂😂😂
2024-07-20 14:57:24
7
Johvics :
E concern una 😂, my own na mark don too dey cast ig 🤦♀️
2024-07-21 23:37:44
3
presh….🅿️💟✨ :
Brr money isn’t love 🤨
2024-07-20 23:10:24
5
Abi_Wealth🕊🤍 :
I'm Born To Die Single I Knew It😊💔
2024-07-22 15:46:52
1
AKOREDE 〽️🇨🇦🍁 :
Fr no gal comments they are just viewing and pass 🚶♀️
2024-07-21 02:52:12
4
Lurzilla :
Na wow you look beautiful then I move ✌️😶😶
2024-07-21 23:15:14
2
precious 💞 :
it does matter if she love u she will stay
2024-07-21 20:40:05
1
MKBNR :
so you think with money you can find love 😅
2024-07-21 13:51:36
2
REAL_SAMUEL🍀 :
Na Low esteem day cause this thing 🥺💔
2024-07-20 23:12:11
0
Brown skin girl 🥰 :
Better
2024-07-21 18:27:29
2
BIGSAM :
Is love about money?
2024-07-20 13:59:52
0
WATCHING IN BED 🛌😂 :
How many people are watching in bed 🛌 😂
2024-07-21 21:07:11
9
To see more videos from user @oluwa_damilare6, please go to the Tikwm
homepage.