All this one no necessary ๐นjust tell him to draw a permanent tattoo of your name twice on his body and breakup after ๐น๐โโ๏ธ๐โโ๏ธYou can ask my Ex๐น
2024-07-22 16:04:10
16
ayomi :
Itโs not advisable to do this fr..instead leave
2024-07-22 18:18:36
15
durah506 :
@Ike Attack attack
2024-07-23 00:37:45
0
Omoteniola :
Na una go advice ๐. Na same una go say all women are cheat ๐๐@Sandykumar ๐
2024-07-23 11:43:05
0
๐๐ฆAโisha๐บ :
Melo melo iru won lati serve ni breakfast ๐๐
2024-07-22 14:44:03
1
Harjokeh DโHerbal chef :
Me wey use 3good yrs to do my own back๐ . He nearly die๐
2024-07-22 12:21:09
0
Nimisola ๐ :
The worse things is dey donโt forgive na to chop breakfast straight ๐๐
2024-07-21 20:35:14
40
Habeebah โช๏ธ :
@Andrew joy @ADO EKITI THRIFT VENDOR โ @zee๐โ๏ธ @James @HรลรMรH๐งธ๐งฌ๐ซง
2024-07-23 10:38:54
0
ยฐโก๐๐ฒ๐ถยฐโก๐๐ฅ :
This thing dey pain them ehnnn๐น๐น๐น๐น buh if you love your toto no cheat back oooo ๐ญ๐ you fit just flirt make you use that one pepper Jim
2024-07-22 09:28:21
1
Toxicmhidey738 :
You just motivate me Now ๐ฉ thanks you so much
2024-07-22 06:28:41
2
Tj Bankz99 :
I trust myself ๐น๐นna who dem catch loose guard
2024-07-23 10:19:58
1
Sadist ๐๐ :
Good advicer ๐โค๏ธ
2024-07-22 09:07:18
2
QEEBAHโS HAIRLINE๐โโ๏ธ๐ :
Omoh he dey catch me as I dey attack ooo๐๐ญ
2024-07-22 16:46:40
1
ellafinieee :
Na so I take Dey single like this oo๐๐๐๐ฉ
2024-07-23 16:10:04
1
JkLuxury ๐ซถ :
Abi Mk I take d risk too๐ญ๐ญ
2024-07-23 08:18:01
1
rukayat omotanwa :
Correct โ clap for urself ๐
2024-07-21 23:59:58
4
Adex_omuse๐นโค๏ธ๐๐๐ :
@Spyro.lit๐จ๐ซถ na Weytin she do u be this ๐น๐น๐attack
2024-07-22 17:18:17
0
To see more videos from user @abegaovie, please go to the Tikwm
homepage.