What does 2 years facebook mean? Someone shuld tell me I dunno 🤷🏼
2024-07-25 08:33:40
29
WEALTHY PILLS :
How una take dey reason these quotes 😂
2024-07-25 09:01:24
110
user61116047413 :
😂 My own nah pastor 😂
2024-07-23 20:18:50
12
Fx_Funds 👿 :
The country Don hard 😂
2024-07-25 09:21:31
1
ACE :
Omor see me wey suppose dey fly plane😭😂😂😂
2024-07-25 09:57:50
103
🦅 birdie :
na still part of the plan military doctor 😅
2024-07-23 14:50:11
347
Tuga Marley 🧿 :
8month Facebook I need
2024-07-27 00:57:26
3
Mahrex :
My mama say na lawyer I go b that time bcz I sabi lie 😂😂😂
2024-07-25 05:16:08
2
~OVIE__!!🥷💨 :
No once I buy fb immediately after UTME 😂🤣
2024-09-08 19:14:27
0
E M M Y❤️🩹🧸 :
I be doctor for Yahoo military doctor 😂
2024-07-23 18:28:48
50
Saint Elsewhere :
Abeg o🤣😂,Nigeria will turn your dreams to nightmares and hallucination🤣😂💔
2024-07-23 10:42:57
14
james/more😎 :
i wan use am take learn how to nurse
2024-07-23 21:46:59
75
nwakegocollins :
see me for here boss 😂😂 i been dey go for law but today i dey fine fB and Ig , sometimes i dey still sell 😂😂😂
2024-07-23 18:18:54
22
Pjvibes :
Omo talk to me directly don’t go through the corners 😂😂😂
2024-08-27 14:27:44
4
Julius.chibuike :
him dey find patients
2024-10-19 08:02:18
1
call me big wiz 🇰🇷🇰🇷🇰🇷 :
so with all the x+b-c =CBN , 😂when math's uncle teach us for school 🎒 na how much is 200$ in Nigeria we later dey calculate 😂 💔 even me self no fit ANS x+b-c =what abeg😂
2024-07-24 15:57:33
12
Spencer💀💯 :
Things change 😂😂😂
2024-07-25 10:12:22
5
toomanypeachess :
I told my mom i wanted to be a pilot in future buh this is future me here pressing my phone🤣
2024-07-26 20:07:11
6
🔆🫥 :
full explanation no evidence koye e 😂😹🤣
2024-07-25 10:41:00
3
To see more videos from user @he_n_ry, please go to the Tikwm
homepage.