@official_babicue: Y’all should do better fr

Barbiecue🦋🥰🦅
Barbiecue🦋🥰🦅
Open In TikTok:
Region: FR
Saturday 27 July 2024 08:27:43 GMT
260049
35975
1870
373

Music

Download

Comments

dc247abc
HumbleDC✝️🥷🌴 :
You don go Ghana office before?😂
2024-07-27 08:57:23
394
successfulphinny
Successful Phinny🇳🇬🇨🇿🇶🇦 :
I need boys ahbeg 💔😂
2024-07-27 22:09:22
32
semzy_richie
Callmhi_Semzy_Richie :
Even HK Chairman CL neva pay😂
2024-07-27 12:27:36
325
craigcampbellmusic1st
crypto guru :
Me my chairman girl dey use spoon measure swallow I wan eat 😂😂
2024-08-01 03:22:38
0
maureenbenson742
Nneka🌷 :
Na so my brother fly fence come back house 😂🤣🤣na kitchen he first enter 😂😂
2024-07-27 11:41:00
451
ogk_timi_fundz
OGK~timi~fundž🇫🇷 :
Hk chairman no Dey ever catch work 😂💔
2024-07-27 20:29:05
72
solexzy5566
SOLEXZY De KING 👑 :
Na so I take run leave Accra Ghana 🇬🇭 last yr, dat place pass hellfire, I only sleep one hour in a week!!
2024-07-28 14:45:22
3
chibestgermanlord
chibest :
e be like say you won lose this account
2024-07-28 12:12:08
8
thomaxgi156
agro :
Make u dey feed boy wey never cash out? 😳
2024-07-28 06:26:45
10
privatelif.e
Private life :
I hear say dem even de nack the boys for Ghana 😂
2024-07-28 17:56:22
30
lambapresido9
Big 99fvndz 🐐💥🎧 :
Any HK available 😒
2024-07-27 10:00:13
26
theotherjoecole6
theotherjoecole :
If u don go Ghana gather here, for Ghana if I tell u sorry who go tell me lol my charman nearly kill me
2024-07-27 22:17:09
37
femibrown87
Femibrown87 :
Omor and na next month August I one de go Ghana oo 😂😂
2024-07-28 19:17:08
1
iamemmycrypto
Emmy crypto :
Nah only this fine girl, and verydarkman day talk truth for this social media . ❤️
2024-07-27 18:45:42
121
xuccessful2364
XUCCESSFUL :
Go carry Boys make you debit for 1month
2024-07-28 10:13:21
18
destiny_thug1
destiny thug•••••••⚫️ :
Them no go feed them but when money come them go cut wetin no good
2024-07-27 08:58:07
121
peacecoco5
peacecoco🌺 :
Pls wat HK
2024-07-27 14:37:42
7
_callme.annie
Annie_syl💖💖 :
I can’t take this anymore… Abeg wetin be HK?? wetin dem dey use am do😩
2024-07-27 10:24:06
11
bernardo1742
Bernardo :
go and married 😂😂😂
2024-07-27 11:34:09
19
kingtaiwan2
King Taiwan 🇹🇼 :
I no chop for 1 week for Ghana now water I drink
2024-07-28 17:48:41
2
ask_of_paymento
PAYMENTO❤️‍🩹 :
People still Dey go hk for 2024? lol
2024-07-27 15:36:47
9
lilbaby.com32
BÃBŶ__ØF__ŁǍĞǑŞ😈🤦🏿‍♂️🔫 :
I go home 2 times go carry food 😂😂😂
2024-07-28 19:49:57
2
the_real_osas_china
Bãd edo boy😈😎🚀🥶 :
I swear when me go na once a day I Dey eat sometimes I fit nor see food eat 🥹😭but as I open office my boys Dey eat 2 times 3 times them Dey get am clear
2024-07-28 02:10:07
10
badperson573
SA Bad Person🥷🧜‍♀️🦹‍♀️🎭 :
I get bitcoins office Benin
2024-07-28 17:33:31
9
smartgsg0
SmartGSG🔕 :
I'm planning to go Hk this year but I thank God for my level today on January 2 my work pay me 5m from January till today happiness is still with me more keep coming and I have Keke and lands
2024-07-27 23:43:00
2
To see more videos from user @official_babicue, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About