@8abigirlfredy: Part 5 This is how this guys are in kirikiri in France because say them kpai person for Italy. #fyp #foryou #highlightseveryone

Abigirl
Abigirl
Open In TikTok:
Region: IT
Saturday 27 July 2024 11:40:36 GMT
37412
671
33
344

Music

Download

Comments

osayiceo
OFFICIAL OSAYI :
Wait oh na today this thing happen make una rest ohhhhh
2024-07-28 19:54:12
2
big.tata17
big tata :
Wating be your business na
2024-07-27 14:28:23
1
nappyboy59
nappyboy :
mama thank you for this update this matter long oh 🤦
2024-07-27 12:44:40
4
berrywhite1914
berrywhite :
Dem still dey do house girl for Europe nawaooo
2024-08-03 18:56:58
0
a_guy07
user8727621357996Richie7 :
I knw the girl rch house 😹😹
2024-07-28 08:21:34
0
officialmhizkiki1
Official mhiz Kiki :
mama Una you still dey rest God abeg 😏😏😏
2024-07-27 18:19:43
0
lauraomo6
@officiallauraomo :
Make Una rest ooooooo oh
2024-07-29 05:51:38
0
bellaluchi27
Bellaluch27 :
Bravo my Love ♥️
2024-07-27 11:56:56
1
mhizshantelgold95
Mummy Shantel 😘😘😘 :
😂😂😂😂
2024-07-28 17:58:13
0
mason_xxx
Mason_Xx✅️ :
wait o. this girl osas her other name na tracy?
2024-07-27 16:47:13
2
ekhator.chrisgen
Ekhator Chrisgen :
madam go tell police 🚔 😅🤣
2024-07-27 16:22:28
2
bellaigbinosa6789
Bella kitchen 🥰🥰 :
Jesus I no them very much
2024-07-28 08:00:56
0
richie_billionsking001
MARVIS :
That's why dating Nigeria 🇳🇬 girls be like bomb for my head because no guarantee say you dey save for inside the relationship
2024-08-05 15:13:58
0
birunji.jean
Birunji jean :
Jesus
2024-07-27 16:07:53
0
baddie366
Your pain😎 :
My own be say as long as this boys don Dey jail I’m okay 😡 any lawyer wey go wan fight the case for dem, e go sleep and e nor go wake up 😡
2024-07-27 13:22:46
14
pazocash
Pazo Cash :
how many years in jail?.pls i Will pay 10million doller for the información
2024-07-27 15:58:42
3
big.tata17
big tata :
Make Una live or this guys na
2024-07-27 14:28:09
0
uyiblaze37
Only One BIG Ivie💯👅💋🍧 :
This woman you rest since dem don put the guys for prison hmmmmm nawaooo hissss very annoying 😏😏😏😏😏😏
2024-07-27 21:09:42
3
birunji.jean
Birunji jean :
My own be say as long as this boys don Dey jail I’m okay 😡 any lawyer wey go wan fight the case for dem, e go sleep and e nor go wake up 😡
2024-07-27 16:08:18
2
user5425678193402
Officialsoweto :
I no say dem go meat their water low one day.
2024-07-28 20:52:26
1
iamcyebony10
Mercy Richard :
So melo dey prison
2024-07-28 17:19:18
0
elizion001
Zion OTF 🌓 :
Madam show working non be cho cho,go and report to police. If you really want judgment for case
2024-07-27 16:45:48
0
rachealjumo
Boss lady no cap💛🖤🪓🪓 :
Dont talk too much babe ❤ fire down
2024-07-27 13:18:41
0
To see more videos from user @8abigirlfredy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About