I swear this Landlord dey finish work for any role dem give am
2024-07-27 20:19:25
843
Cornerstone🦅 :
them no tell landlord
say for port Harcourt na slipars we dey use humble Timberland😂
2024-07-28 04:07:05
148
₭ł₦₲ ₦₳₮łᏫ₦☠️ :
Who notice that the phone was on menu but no call 😂
2024-07-28 06:53:10
97
Victor Leo :
Exactly as all benin old men day behave. He nailed it
2024-07-28 00:49:00
193
sunepa 🇱🇷 💯 :
😂😂😂😂😂😂 Benin vs Port Harcourt were Pluto dey abeg
2024-07-28 09:46:30
143
Emmysexy 🇳🇬🇳🇬🇳🇬 :
Normally timberland no dey move port harcourt boys. No just let them wear white pants visit u 😅😂😅
2024-07-28 10:19:53
38
IBM_Nuru :
Abeg which one be agidi jollof again 😂😂
2024-07-28 06:06:58
47
Nana asamoah🇬🇭🇧🇪 :
Hmm love,I remember when my Ex sent me a breakup text,while on my way to pick up my mother from hospital,
I came home with the wrong Mother..😂
2024-07-28 13:06:24
30
Willstrain :
sabinus u don see finish na
2024-07-27 21:21:06
169
Asemhole1 :
sabinus finally win at last😳😳😳
2024-07-28 06:16:20
131
Jmat4love :
Sabinus don collect wotoporiously from Elder🤣🤣🤣
2024-07-28 07:50:56
56
Beautyoflagos🧚🏽♂🧚🏽♂ :
but this landlord is he a small guy
or na so em be i go like see his,real face and body
cause his to good
2024-07-29 11:10:11
8
OMOSCO THE GREAT World 🌎 wide :
Oh God Benin guys too get mouth 🙄 😒 😑 😫 🤣 😭 🙄 😒 😑
2024-07-28 02:48:41
36
Lollipop :
So una Dey gang up for this port harcourt 😂😂😂 I Dey go back Benin
2024-07-28 06:52:29
48
Shola :
Dont act like you dont see this MSG, God will bless you🙏
2024-07-28 03:09:17
36
Kingsley :
Elder meet Investor 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-07-28 07:11:15
51
vivianokologbo :
Agidi jollof dat one enter 🤣🤣🤣
2024-07-29 19:20:52
23
Kay Boy ❤️ :
First time sabinus win 🥇
2024-07-28 06:57:22
22
eng chair :
this one wahala pass sabinos oooo😂😂😂
2024-07-27 21:09:02
41
gentle cash 💶💶💷💷 :
this man
2024-07-29 12:47:46
5
Stevefurniture 💯👷♂️ :
landlord only that your language sweet me pass....you say what ?💯
2024-07-28 18:02:45
21
Usty Alhaji :
No b this one dey worry me , my ex just called me that she needs solace from me to forget the pain caused by the guy she left me to, what should I do now na im I Dey think 😒
2024-07-28 09:42:32
6
precious😍 :
U suppose Dey sweep church 😂😂
2024-07-28 12:18:10
12
bomsi :
🤣🤣😭😭😭😭🤣🤣 God abeg oh
2024-07-28 04:43:06
7
To see more videos from user @benspyy02, please go to the Tikwm
homepage.