@pulsenigeria247: The housemates are ready for the custodian challenge. . #PulseBBNaija2024 #BBNaijaNoLooseGuard #PulseBBNaijaNoLooseGuard

Pulse Nigeria
Pulse Nigeria
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 28 July 2024 21:48:14 GMT
71904
4989
67
27

Music

Download

Comments

deltaspyce
~LØÑ€LY🤐~ ~~$P¥¢€~~🌝 :
that first guy dey TikTok na 🤣🤣
2024-07-28 22:28:39
47
_ayomidey_
Miss A ♊️💎 :
Do more for us o especially we wey no get tv for house
2024-07-28 21:50:55
79
jinomjockson
Jinom :
Whitemoney send him representative for this season🥰😂
2024-07-28 21:58:45
42
bibipicksy
👸♉ That Ageless Girl 💞💋 :
See fairme o Ashawo boi
2024-07-28 23:09:55
16
jessypinky58
jessypinky :
no be femi i dey see for there
2024-07-28 23:38:35
1
user561651181576
maalo-siiga :
that's why ghana better pass unah, dey just took light 🤣🤣
2024-07-28 22:03:09
2
d_realfave_
Redflag Favour🚩 :
Nepa just take light 💔 abeg post more 😭😂
2024-07-28 22:01:36
8
ro_sy59
@Rossy🌹059 :
no be dat guy way dey always talk how girl take dey do be dat the one on dread
2024-07-28 22:05:47
12
beverlyiweanya5
Bev🤭 :
no be tiktoker femi be that?
2024-07-28 22:34:15
6
awofadeji.oluwafun
Awofadeji Oluwafunmibi :
What’s custodian challenge again
2024-07-28 22:14:38
2
toskiddo6
TOSKIDDO 📦☺️ :
White money na twin?😂😂
2024-07-28 22:24:50
8
ramatujalloh80
Ram Jay759 :
team shotoria 💃
2024-07-28 22:01:08
2
user8852409000799
Diogo-Nwa :
This season go hot oooo 😁
2024-07-28 22:56:11
3
flussy1234
Flussy1234 :
See as dem humble🤣🤣🤣🤣
2024-07-28 22:55:27
2
destiny.edoboy
Destiny.Edoboy :
that first guy on long dread looks like Riley 😁
2024-07-28 22:13:09
3
northernkhali
Northernkhali :
Oh Siri can you make a video please? I’m asking you please answer my question please.
2024-07-28 23:08:31
2
kira.v128
Kira.v12 :
pls is it in GOtv max package cause I can't find it
2024-07-28 22:41:20
2
humblefocus2
Humble focus🇬🇳🇸🇱 :
Please I need a friend for Nigeria 🇳🇬 🙏
2024-07-28 23:14:15
2
wisxav
WisXav :
Abeg Pulse New Nigeria, una dey save souls for here ooo, me wey no get light I thank God say I get data to get update from una😫😫😫
2024-07-28 22:06:49
3
blessingodimba1
blessingodimba7 :
we need more oh 😅
2024-07-28 22:11:29
2
katedurbin67
Last born17🥺🥰🥰 :
Pls which channel
2024-07-28 22:49:15
2
user5661618702410
Tonia :
we need more of this ooo
2024-07-28 21:56:38
2
naominicky81
naomi🦦🍃 :
But why am I laughing for nothing tho😭😂😂
2024-07-28 22:07:02
2
mercedita435
EBERECHUKWU❤️‍🩹💜🌹 :
no be femi I dey see so 😂😩
2024-07-29 06:16:26
0
edeskiti
Edes :
Una de post big Broda wen Nigeria 🇳🇬 one cash fire 🔥
2024-07-30 20:41:46
0
To see more videos from user @pulsenigeria247, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About