Person dey hungry u say make him remember script 🤣🤣🤣
2024-08-01 18:59:21
1522
Slyomakoji :
baba forget script 🤣🤣🤣
2024-08-01 17:21:51
379
Ifesinachival :
wahala no dey finish😂😂
2024-08-03 23:06:49
0
last born 131 :
the man no go collect him balance for saying the truth
2024-08-01 22:55:25
441
DE_NG’s UNISEX SALON & SPA :
The background voice said “ Oga what are you saying”
2024-08-01 18:37:41
214
Mimau :
Calabar and garri ehn 😂😂😂😂😂
2024-08-02 00:24:04
180
Trace Boss73 :
Akwa ibom man don talk truth, yet them dey vex, wahala confused country😂😂😂
2024-08-01 15:19:55
395
Diplomatic_exchange :
Na this kind people dey copy both matric numbers for exam hall 😂😂😂
2024-08-02 09:01:37
121
user9487330181123 :
Yoruba people don too do this time around, Hausa people go Dey look una from afar with this leadership style
2024-09-27 22:00:25
0
Julius Ai :
he is on the wrong side of the protest😂
2024-08-02 06:56:15
747
afust :
i don't understanding, oga say no protest yet his out protesting, confused people ..
2024-08-01 16:29:54
367
Yusuf SD 🇳🇬 :
Na gari e dey call Garry???
2024-08-01 16:01:14
47
Austin Kingsize :
you can't cover the truth,it must surely come out....
2024-08-01 17:42:02
151
Oluwole :
The first guy nah definition of : hunger nah bastard upon sey him collect #3,500 hunger still carry out him handwork😅😅😅😅😅😅.
2024-08-01 11:53:45
112
mightyezzy :
una go hire wrong person😅😅😅person we no dey joke with truth. tank u jare
2024-08-01 18:19:33
55
Hazard🥷🏽 :
Is the Oga what are you saying for me? 😹😹😹
2024-08-02 11:26:04
53
Alex17 :
lol wahala them no go pay this guy money again 🤣🤣🤣
2024-08-01 17:58:40
36
UDALA ASIA 🌏 👑 :
na this gari own de pepper 🌶️me pass, 🥺
2024-08-01 19:52:45
48
sp laplater :
you cannot hide the truths
2024-08-01 11:43:45
20
Egoyibo :
Is the Oga what are u saying for me😂😩
2024-08-01 12:44:48
22
Nathaniel :
brotherhood is proud of him. he is a true Nigerian
2024-08-01 17:01:03
45
Edwin abah :
This man from Calabar South, e no get wetin you wan tell me
2024-08-01 21:30:12
20
Believenow :
Na for road the man hear say na N200 Dem go pay Dem instead of 1500 ... na so the man change am 🤣🤣🤣🤣
2024-08-03 01:58:14
7
Jerrydrumzz :
baba don forget the motion wey him dey support oo 🤣🤣🤣🤣 this man no go collect balance from Tinubu
2024-08-01 22:08:11
15
#@ODOGWU_MICHAEL_KINGS :
if you had voted right all these wouldn't have happened...Sorry shaa, let the protest go on until that man in Abuja hears ...If we had voted Atiku or Obi it won't have gotten this
2024-08-02 23:59:56
0
To see more videos from user @officialaitlive, please go to the Tikwm
homepage.