@samdrunkk_comedy: Listen to this advice 😂😩#viral #fypシ #comedyvideo #samdrunkkcomedy #trending #trendingtiktok #trend #Relationship #girls #lies #boys

Na lie president 👑
Na lie president 👑
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 02 August 2024 13:58:23 GMT
1379364
173356
7318
5379

Music

Download

Comments

real_possibility
Possibility :
My babe no Dey lie I trust her
2024-08-06 11:48:08
105
simonaniene
Simon :
that's why I always choose rule number 5
2024-08-02 15:46:04
742
edoboy6277
Edoboy6277 :
So dem dey nack my babe💔💔💔💔🥺 God Donna lie say her phone dey 2percent
2024-08-02 16:12:08
761
bestkeshi1
bestkeshi1 :
My babe no fit lie na you de lie here self I trust my babe ❤️😎
2024-08-03 02:02:32
434
glorianabest
Glorianabest :
Y u Dey cast this small update wey we Dey manage
2024-08-02 14:15:46
536
mhizy_bestie
Edo girl 😈 :
why you come kast our update 😂😂
2024-08-02 19:13:42
299
callmenwachimereze
CallMeNWACHIMEREZE :
My trust issue don increased I just nack person serious girlfriend 😩🤣🤣
2024-08-03 13:10:42
278
sky_money7
📿It's sky Money DC☦️ :
I go first tell her to screenshot
2024-08-02 17:46:52
483
nosky2256
ChinonsoNosky :
Some people are saying screenshot. what if she has saved screenshot 🤣🤣🤣🤣
2024-08-03 08:45:15
73
jesbembo6
His overdose ❤️🫂✨ :
What if she send you a screenshot?😒😒
2024-08-19 21:09:57
12
dat.edoslimgirl
dat.edoslimgirl🎀❤️‍🔥✨ :
what if she send screenshot😒😒
2024-08-02 14:29:51
36
sarahbeautyfair
Prettysaraho :
Nawao what if truly her phone want to off..phone no day low 😂😂😂
2024-08-03 18:48:50
36
queenebony17
💛Queen~Ebony 🧜‍♀️ :
I need boyfriend 🥺🤲
2024-08-11 13:26:31
18
navisailor3.3
GIDEON :
She lied about anything 🤔...... Even when she said good morning I had to go outside and check if it's really morning...
2024-08-09 20:10:02
43
rudemummy
Lil mama😌💞 :
Na why my guy get trust issues I don tire 😭
2024-08-05 09:49:24
75
promise_dc8
PROMISE DC 🌴🥷🏿 :
Make she send screenshot mah see the percentage 😂
2024-08-02 16:31:04
135
utonwa738
UtoNwa 🫶❤️☺️ :
So if the guy tells her the same thing nko?😂😂😂
2024-08-03 07:32:30
34
dfwtrapboy
JEREMIAH29:11 :
Lol 😂 my babe dey talk this thing but I believe say na true
2024-08-03 05:48:38
23
temple025
De-Temple💫✨ :
i will just tell you to screenshot and send the ba3 percentage
2024-08-03 14:04:38
56
voltagefunds
VOLTAGE FUNDS👿🇩🇪🐍📿📊 :
U go dey trust Eve😉
2024-08-02 20:58:02
52
o.b.obaddes
O.B.O :
Na her toto the suffer am na weitin concerned me.
2024-08-05 19:36:54
22
gentuu021
Géñ Túû :
I totally disagree with u on this 🤨
2024-08-03 08:01:18
26
dsaintmike
MICHEAL ARUMA :
rule number 5
2024-08-02 19:45:34
39
celebbeast001
ČÊŁĒB BÉÀST🇮🇹🇮🇹✅ :
My Babe Can Never Lie To Me🥺😒🌚
2024-08-03 06:54:59
18
chrisdenny22
ChrisDenny :
For those wey Dey ask for her battery percentage 🤣🤣 person wey don plan her self well 😂💔 she no go charge her phone, she go make sure self e Dey down before she get there then screenshot gv u 🤣
2024-08-05 13:01:12
11
To see more videos from user @samdrunkk_comedy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About