I hold 35k still Dey beg the boot vendor to sell for me that price e say na 40k last omo e weak me
2024-10-08 22:57:02
1
SAMMY 🫧❤️🩹⚽️✅ :
No Matter What no allow your boot spoil this period 😂💔
2024-08-03 12:42:29
0
SÁNÇHÊZ :
I hold 35k still Dey beg the boot vendor to sell for me that price e say na 40k last omo e weak me
2024-10-08 22:57:02
1
MOSES❤️ :
Aswr 😂
2024-08-29 16:19:44
1
Dara Kumapayi :
Broo it’s crazy 😭😂😂…2022 I buy boot for 20k,2023 I buy boot for 33k…3 weeks ago I go buy boot na 45k I pay 😭😭💔
2024-08-06 18:42:11
1
Emmanuel Chima :
I swr 😭🥺
2024-08-03 07:52:42
1
YOMI👤 :
That’s not how the economy works,the fuel price is the major reason for all the inflation if the price of fuel comes down,Everything comes down with it
2024-08-06 11:15:28
0
chinasaa11 :
nice one abeg i too like u jor
2024-08-10 08:36:32
0
Dara Kumapayi :
Broo it’s crazy 😭😂😂…2022 I buy boot for 20k,2023 I buy boot for 33k…3 weeks ago I go buy boot na 45k I pay 😭😭💔
2024-08-06 18:42:11
1
thebofbrand on IG 🫶 :
Lol..Fuel price is the major cause of increase of most things
2024-08-06 17:29:44
0
Awaldeen :
Aswear ❤️💯
2024-08-03 13:28:25
0
Kereem Jr-10 :
If fuel no
2024-08-24 11:00:21
1
SAMMY 🫧❤️🩹⚽️✅ :
Dem even try for you sef down here 50 ooh 💔😞
2024-08-03 12:42:02
0
Emmaxee :
Lol bro check my recent post too I don protest 😆
2024-08-03 10:29:06
1
Chris bc :
Omo mine na 80k them tell me o
2024-08-06 12:51:01
0
Piri Jr :
omo ordinary crazy fast guy🥺
2024-08-05 13:39:18
1
Kereem Jr-10 :
If fuel no come down boot price no fit reduce
2024-08-24 11:00:35
1
Piri Jr :
50k brody
2024-08-05 13:39:01
1
Emmason#😎😎👽 :
u know how much boots dey now
2024-08-03 08:11:55
1
Rufusdinho rufus :
asked dem , I bought my for 35k here in aba.
2024-08-07 14:27:50
0
esnrepublic :
How va bro… you no dey 36 lion again?
2024-08-03 18:07:16
0
To see more videos from user @kvng_jkc, please go to the Tikwm
homepage.